Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Wetin dem dey burn so 👀?

42,825 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

11 Yorum

am_toskid_tee🐐 profil fotoğrafı
am_toskid_tee🐐1 yıl önce

Without nosemask...😂😂... All of you go high soon except say Na ordinary bush una dey burn

Rock Paper Sizzle profil fotoğrafı
Rock Paper Sizzle1 yıl önce

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

Archaic Writer✍🏽 profil fotoğrafı
Archaic Writer✍🏽1 yıl önce

Why una day burn cana na, Make i come inhale small weda i fit see the burning bush way moses see.

OJA profil fotoğrafı
OJA1 yıl önce

Every body for that environment go high today 😂

STAYRICH💰🇨🇦🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬◽ profil fotoğrafı
STAYRICH💰🇨🇦🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿🇳🇬◽1 yıl önce

If this is actually it. Damn !! Everybody around there will be fvcking high. Mad cruise.

NuggetMan 👽 profil fotoğrafı
NuggetMan 👽1 yıl önce

All of them fit don high before dem leave that location

OKIKIOLA profil fotoğrafı
OKIKIOLA1 yıl önce

everybody for that area go high for free

Lastborn Of Uyo⚖️ profil fotoğrafı
Lastborn Of Uyo⚖️1 yıl önce

No be Igbo be that?😂😂💔

Mrs Zanga 🔥❣️ profil fotoğrafı
Mrs Zanga 🔥❣️1 yıl önce

This is a crime against humanity 😭😭💔

Olamide profil fotoğrafı
Olamide1 yıl önce

Why you dey waste the money? Convert am elsewhere make men dey happy.

sugar Lizzy profil fotoğrafı
sugar Lizzy1 yıl önce

Shoe rack and soap rack available at affordable price... please follow me I follow back 🙏

Benzer Videolar

Wetin dem dey pack ?
0:31

Sensitive content

Wetin dem dey pack ?

Oyindamola🙄

47,099 görüntüleme • 1 yıl önce