Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

48,503 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Timmy Flourish🤘💪🥺
Timmy Flourish🤘💪🥺vor 1 Jahr

Omo 😂💔

Profilbild von MyThoughts💫
MyThoughts💫vor 1 Jahr

I go buy 2 cutlass. Let the devil suggest to ‘em to come scatta my property. Whoever it may be, I begin cut u fess before we begin explain to eachother wetin and wetin we Dey do. I was born to be alive not to be a slave to any govt.

Profilbild von LaughNLearn
LaughNLearnvor 1 Jahr

Dem be yahoo boys, I no trust them. Make EFCC use all this energy to chase the real thi£ves, the politicians wey dey loot our money.

Profilbild von Roam Gosip
Roam Gosipvor 1 Jahr

You no be Yahoo boy, why you dey run

Profilbild von 公式:ちぃたん☆広島
公式:ちぃたん☆広島vor 2 Jahren

Do you have insurance to cover this situation?

Profilbild von OmoEkoAwori🇳🇬
OmoEkoAwori🇳🇬vor 1 Jahr

You shouldn't have taken to your heels. Engage them like a responsible citizen and show them proof of your handwork.

Profilbild von Mummy Sophia
Mummy Sophiavor 1 Jahr

You be yahoo nothing you fit tell me🤣🤣🤣

Profilbild von Rad. S
Rad. Svor 1 Jahr

What on earth?

Profilbild von Nosautd
Nosautdvor 1 Jahr

Many things dey occur

Profilbild von D’sagacious
D’sagaciousvor 1 Jahr

What’s going on ?

Profilbild von IDS🦅❤️👑
IDS🦅❤️👑vor 1 Jahr

Benin be like Netflix na God Abeg we Dey for here