Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wetin dy sup for here? 🙄
Комментарии: 35

Heat no Dey catch them with this rubbish they’re doing

Them well?

They’re not

Who are those bookmarking please?

😂😂😂

My problem now what exactly is she doing 😭 is she bouncing on an ordinary chair and moaning, cos that’s funny😭

This are released psychiatric patient .. Tomorrow someone will marry this one's abi

The room go dey

My past doesn’t matter

Yoruba nawaaaoo

Dem need to ban this TikTok live from this country!! Wetin be this nonsense???

Anything for money and videos in Nigeria

😳

As long as she no remove clothes na waste of data jare. Remove clothes and do your thing

Take away this n0n§ense from my TL... I say i no go soapy again §At@n get behind me!

Nah few normal for this country 😕

Make I open dis TikTok self

How the hęll is TikTok allowing this?

After this one go say na graduate wasted generations imagine a parents paying 4millions naira to train this guys for higher institutions for 5-6 years 🤣 nothing to show about all in the name of contents and making money that too bad

“No dey laugh the cum go go back” 🤣 Kinni gbogbo katikati yi naw? Eyin omoyi, e ma kpa mi naw. 😭

What is wrong with these generation FGS ?

E no go pass titok, nonsense

And na products of 9 months 😭😂😂

Shameful Nigerian youths. This is the reason why our government will never take us serious.

My family members suppose dey pay because I no Dey disgrace them online oo😂

Na TikTok live be this?

Wait this is not Ai?

Tiktok don turn porn app finally

Mak dem ban tiktok for Nigeria abeg very stupid set olosho girl carry nonsense dey come life nawa annoying

Where this the dey happen

Wait is this titok?

Small time Una go say men no wan marry shey this type of mad girl we wan marry abi? Dey play all this innocent girl s this is what affecting you guys ok some girls go go Shiloh tire😡😡😡

Jesus Christ!!!!

You can’t force a woman to give you sound

Una dey do things oh
