Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wetin VDM do this guy ?😭💔

62,364 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Diclofenac
Diclofenac9 месяцев назад

Geh geh influence is really deep. Everyone wants to talk and posture like him 😆

Фото профиля Prisca Nal
Prisca Nal9 месяцев назад

VDM don finish am. Guy face like say na burial video 😭💔 VDM na final boss.

Фото профиля CHIGO
CHIGO9 месяцев назад

Even me self I shock when I dey watch the 20 minutes video wey Vdm make… the way he dey shout Harrison confess confess, I been think say the guy get hand for k+dnapping matter or the guy na k+dnapper himself.😂

Фото профиля Adeshina
Adeshina9 месяцев назад

Vdm wey don lose credibility 😂😂

Фото профиля mine ❤️
mine ❤️9 месяцев назад

This guy were be two face man? Take him serious at ur risk

Фото профиля 𝐔𝐠𝐨𝐥𝐢𝐛𝐫𝐚
𝐔𝐠𝐨𝐥𝐢𝐛𝐫𝐚9 месяцев назад

VDM has so many enemies...lol 😂😂😂

Фото профиля Ăndre 🦅
Ăndre 🦅9 месяцев назад

VDM na mumu No evidence Him just de f00l himself for this Harrison mata and still plp go still love Harrison

Фото профиля ATL 🇺🇲 Davis
ATL 🇺🇲 Davis9 месяцев назад

VDM na clout chaser normally nau

Фото профиля Elder 📶
Elder 📶9 месяцев назад

VDM very stupid guy. Just over rating himself.

Фото профиля JustTheGuy✞
JustTheGuy✞9 месяцев назад

“Bad person” calling another person “bad person” for exposing a “bad person” Yes this is Nigeria.

Фото профиля Ibenobodyoflagos❤️
Ibenobodyoflagos❤️9 месяцев назад

Wetin be this

Фото профиля Non_Conformist.
Non_Conformist.9 месяцев назад

This guy another social media nuisance wey dey pollute this Nigerian media space. VDM has so much evidence on his atrocities and Harrison is aware, you are advising him to go hard against VDM. This Mike make me really come to agree say illiteracy na disease &school not a scam🤮

Фото профиля SIR. BULL 🐂🐂
SIR. BULL 🐂🐂9 месяцев назад

Na old taker looking for content

Фото профиля Andre
Andre9 месяцев назад

Nah rita own shame me 🤣😭😭, rita say vdm get integrity 😆😆, chai true true poor eye dey see sometin. Fear and cowardice r 2 diff ting. Its okay to be scared but to be a coward, ur life done 5ive be that.

Фото профиля Hamxher_01
Hamxher_019 месяцев назад

This guy wan just chase cl0u+ , make una tell am mke e go sit down 🪑

Фото профиля PROPANE
PROPANE9 месяцев назад

I look up the comments n sigh n also nod my head Una no sabi vdm VDM is always ahead of una VDM knows wat he is doing n I swear all of una go collect one by one VDM is not illiterate to just expose everything Like that.. There are still heavy things he hasnt expose so chill mofo

Фото профиля Ăndre 🦅
Ăndre 🦅9 месяцев назад

Spot on VdM de jonze lately truth nor say mk them no talk

Фото профиля Weedsdom
Weedsdom9 месяцев назад

The guy de craze

Фото профиля Arise Africans
Arise Africans9 месяцев назад

This guy is a criminal like Harrison, who is this? Celebrating criminality in Nigeria?

Фото профиля Abubakri
Abubakri9 месяцев назад

Ololo😂

Фото профиля 𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁
𝙾𝚕𝚒𝚟𝚎𝚛 𝙼𝙱𝙶🥷🍁9 месяцев назад

Na wentin make me put my Facebook and IG for freezer una still carry am come here 💔😩

Фото профиля O.M
O.M9 месяцев назад

Verydarkman still dey enjoy doggy in Morocco 😂

Фото профиля Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”
Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”9 месяцев назад

@olasunkanmi_pom We need to know ooo What did he really do to him ? 🙆🏽‍♀️

Фото профиля BLESSED❤️
BLESSED❤️9 месяцев назад

Lol para on para

Фото профиля Emmanuel O Remijius
Emmanuel O Remijius9 месяцев назад

VDM is evil

Фото профиля Ħassan
Ħassan9 месяцев назад

Why this one they wear two boxers 😁

Фото профиля 🔺 Wheto Francis | US Permit Plans
🔺 Wheto Francis | US Permit Plans9 месяцев назад

E choke o …. Following Everyone🔺😂😂

Фото профиля Masterpiece🦅
Masterpiece🦅9 месяцев назад

Brother Mike wey don craze 😂

Фото профиля LIGHT OF THE WORLD🌍
LIGHT OF THE WORLD🌍9 месяцев назад

This one nah mumu naw clout chaser

Фото профиля Itz Jay
Itz Jay9 месяцев назад

This one wen breeze they blow to different direction

Фото профиля Billz
Billz9 месяцев назад

Wetin dey pain me 4 VDM matter ehnn, d werey go just dey prolong matter.. gee talk wetin this person do nd drop receipts but no e wan create content every min same talk

Фото профиля Casmir Ajems
Casmir Ajems9 месяцев назад

An Omila will always support his fellow Omila

Похожие видео