Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What do you hear?
146,218 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Daddy jide buy lambo 😁 Marry me no mind am oo😂 Help me bill that white man oo😜😂 Cardi B Dey buy mango 🥭🤣 Messi big pass Ronaldo 😏 Spray me millions from above 💸 Plenty things Dey my mind oo 😩😂

Once you read a sentence, that’s automatically what you will hear 😂

You must be high on something to reason this way ....wetin you puff ?😅

Be like say the person dey pray on we Chelsea fans behalf I sha dey hear “Help me give dem 5-1 ooo”. Be like na Arsenal e Dey refer to make we beat dem 😂😂

Funniest thing is that I can now hear everything.

Na “Mary please go warm ham o” I hear o

See as MTN no gree make i understand this😭 na only picture bro 😭😂

No be me Dey run am oh 😭😭😭😂😂

30 billion na my own is the current lyrics

Mary bu ide mama m

Mary bu ide mama oo

30 billion na my own 🎶

You sha don scatter my brain now 😒

Na only 30 Billion na my own I hear o😂

Mummy mi no mind am o Daddy mide maa ma gbo 30 billion na my own😂😂 Mummy mide ma ma mo

Una no well sha 😔 If you don't get it just forget about it

30 billion na my own 🙏🥹 You fit hear any other thing ooo

Na vdm mama oo😭😂😂

30 billion nah my own🙇🏾

Baby mi no mine am oo

I hear: Messi big pass Ronaldo

30 billion na my own 😩🤲🏽

Tell davide nah man oh

I been think say I don run mad 😂😂

Let me be a mad man na it ring for my head 😂😂😂

Messi big pass ronaldo😭😭😭

No be me da run am lol 🤣

Omo nah cruise won kill us for naija ajeh😑🤣

Not me singling along with all the sentences 😭😂

Make the fucking 30B

Her mum ...

VDM mama ooo😭💔

