Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What would you do?
107,464 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Date a babe that will join you and collect his money. Now your relationship has $200. 😂😂

Me and my babe go mount Burna ontop stage

What’s steeze when it comes to money. I’ll join and collect it abeg. It’s a night club

Me waiting for the third round

Me and my babe don collect everybody money for the club.

Before? Me and my babe will mae $200, so I must join

Babe fire …I’m not a true Nigerian if I don’t collect that $100 twice.

I go join crowd. Even if I have more then that $100, them no dey reject money for my village. 😂😂

Grown up, talking about not having money and still taking your girlfriend to the club. The both of you are senseless and don’t have your life priorities straight. Let’s start from there.‼️‼️‼️‼️‼️‼️

Na $500 I dey curry go house😂😂

You know how much be $100? Ogun wan pai steeze?

I won't move in the name of going to collect money But if I'm called directly or given I'll take it

How can you have 10k Naira in your account and take your girl to club. If i may ask what kinda club?

Steez wey I no even dey use do anything before

If na 10k u get for bank and u dey appear for club? U be fool😆😆😆😆😆😆

Send your babe to collect for the 2 of you 😂

Which kind question be this? Why I no go joint he crowd who she Epp🤷 🔥

To cut the long story short, me and my babe for the night are going home with 200$

Firstly Wetin you dey find for club when you no get shishi . That’s fake life

Omo I won’t move oo, i know the type of luck I have. Make I no go embarrass myself.

Fuck steeze my babe self go join me collect the national cake with immediate effects 😂😆

If you are broke , you have no business in the club.

Me and my babe go join crowd go collect our own asap

That’s not a real question in the current state Nigeria is. Like you said they’re also broke people in the club as a broke person why you go get Steeze

Who broke Dey get steeze ??

I’m sorry to be honest , you can’t be a regular person in this club , you won’t even dare go to this clubs for just table water and site seeing … most of this clubs accept table payments and so on

I no go collect watin 😂😂😂

First things first, if no be clown wey you be how you go get only 10k for account and you dey carry babe go club😂

me and my babe go hustle. Use 100k buy food share the rest 50-50

100dolapo kẹ Make my babe dey go I go find another one 😂

If me and my babe no collect that money, I swear she go vex 😂

You shouldn't be in the club bro

My Baby go sharp, it's free money and we're going home with $400
