Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What do you think of this?
192,440 просмотров • 15 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Make hot piss hold am first nah there him mind go dey

This one no good for person wey geh infection

E good oo it is giving old British vibe 📍

The outfit is neat and classic, the pleated shirt and bow tie give it a proper formal look. The trousers just need a better fit or a proper belt so it sits well. Overall it works.

Oyibo wey put zip for front no know Wetin dem do abi. You are using ur future to play.

I know this tailor Na Uzonna for Orchid road run this cloth 😂😂

It would have looked smarter if he had ironed it.

Every mistake from a fashion designer is a style This is cool though My observation the pocket is too wide and the dress a bit skimpy on the leg MPOV it would have been more classic if it were a free trouse.

Creativity wan kill papa

Na when hot piss catch you you go understand why the current design dey as e be.

This man is giving vintage gentleman energy….🤣🤣

By the time I unlock finish I supposed don wet 😂

Italian style . It’s nice 👌

To piss now... Go be like u wear iron and buba

Make shit hold you First! 😂

because say I Wan wear sokoto make I dey do 3factor authentication?? 😂😂

Na make hot kiss no hold you. You better wear dipers when putting this on just incase.

If the person wan pee how e go take do am

You go piss for body before the second zip go open! 😂

Whose father is this 🤦🏾♂️ ?

Small pee would become a strip session

Sometimes, reinventing the wheel can cost you your bladder. 😂😂😂

I used to do this too when I was a f00l.

It’s called Fashion sense

Everyone has their fashion sense, who am i to judge🤷♂️

I think I love it buh without the iron buckles to avoid rusting

Tell him to do attention

If one of the zip cut or spoil, you go understand wetin be shame.

Ocams razor solves this. Why go for complex when we can choose simple?

This is what you get when a mechanic turns into a tailor 😂

This one nah Congo style 🤣🤣🤣

Who owns this dad

Una don start o
