正在加载视频...
视频加载失败
What is going on here?
75,170 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
34 条评论

You see where them dey drag gun, you stand dey record? Omo una get mind o. 2 seconds I don mia

Bro should have just let this punch go through 😂

This guy reason the punishment wey him chop if not e for best that police man na why him cam down 😂

No gree for anybody

This bro get mind oo

Did the police steal his phone?

Make dem give am him phone na

Dem no dey struggle with gun o

Officer where is the guy phone , it’s as been in the blueprint not to check someone’s phone again

Resisting arrest and an attempt to disarm a police officer amounts to a felony. It's the only fact you can establish from this video.

Old video

Lol @mee740 this place Dey familiar na 😂

Make una dey post 2yrs video upandan

That is Nigeria for you

Very risky

Who get the full video How e take end????

No gree for anybody

Y u go collect their phone,for what reason

I always knew they were d real criminal

This is risky

He wan finish him lol 😂

This force is a real disgrace to this country

Grabbing the gun of a cop equates to an attempt to disarm him and he would be justified if he shot I’m sure the gun is on safety otherwise it could easily have gone off I hope the @PoliceNG investigates this and punish everyone that deserves to be punished

Look the guy wey dey back

See Nigeria police 😭😂😂

@DAMIADENUGA wey my phone first! Before I start dey yarn wetin sup. 😭😭💀

Police will play victim now.

na here e de happen oo

why the other mumu go stand in front of gun

Wahala full this country 😂 see as them mend police where do 6 month training

😂😂

He was like “if u collect my phone I go collect your gun”

Naijaaaaa polie with wahala them go recruit person wey no go school

Police collect civilian phone—Wrong Civilian collect police gun—Wrong Does two wrongs make a Right?—No Are they both wrong?—Yes Will they both be punished?—No
