Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

75,170 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Osinachi
Osinachivor 2 Jahren

You see where them dey drag gun, you stand dey record? Omo una get mind o. 2 seconds I don mia

Profilbild von Wibisono Karta
Wibisono Kartavor 2 Jahren

Bro should have just let this punch go through 😂

Profilbild von OmolowoAkande🥇
OmolowoAkande🥇vor 2 Jahren

This guy reason the punishment wey him chop if not e for best that police man na why him cam down 😂

Profilbild von YourFavBaker🦋
YourFavBaker🦋vor 2 Jahren

No gree for anybody

Profilbild von AIG
AIGvor 2 Jahren

This bro get mind oo

Profilbild von Wibisono Karta
Wibisono Kartavor 2 Jahren

Did the police steal his phone?

Profilbild von A-zed
A-zedvor 2 Jahren

Make dem give am him phone na

Profilbild von Amarachi
Amarachivor 2 Jahren

Dem no dey struggle with gun o

Profilbild von obahz
obahzvor 2 Jahren

Officer where is the guy phone , it’s as been in the blueprint not to check someone’s phone again

Profilbild von Lekan Adeosun
Lekan Adeosunvor 2 Jahren

Resisting arrest and an attempt to disarm a police officer amounts to a felony. It's the only fact you can establish from this video.

Profilbild von LFE BABA RONALDO ❤️
LFE BABA RONALDO ❤️vor 2 Jahren

Old video

Profilbild von topcy
topcyvor 2 Jahren

Lol @mee740 this place Dey familiar na 😂

Profilbild von Alaye
Alayevor 2 Jahren

Make una dey post 2yrs video upandan

Profilbild von Mummy boys💞💓✨💯
Mummy boys💞💓✨💯vor 2 Jahren

That is Nigeria for you

Profilbild von Straight
Straightvor 2 Jahren

Very risky

Profilbild von Steeze💫🚀
Steeze💫🚀vor 2 Jahren

Who get the full video How e take end????

Profilbild von rukky
rukkyvor 2 Jahren

No gree for anybody

Profilbild von D0la
D0lavor 2 Jahren

Y u go collect their phone,for what reason

Profilbild von £l $€ÑØR
£l $€ÑØRvor 2 Jahren

I always knew they were d real criminal

Profilbild von Bonezworldng
Bonezworldngvor 2 Jahren

This is risky

Profilbild von SIR BIGWIZ ❤️🦅
SIR BIGWIZ ❤️🦅vor 2 Jahren

He wan finish him lol 😂

Profilbild von OYIN 🥰💯😍
OYIN 🥰💯😍vor 2 Jahren

This force is a real disgrace to this country

Profilbild von Mosebolatan
Mosebolatanvor 2 Jahren

Grabbing the gun of a cop equates to an attempt to disarm him and he would be justified if he shot I’m sure the gun is on safety otherwise it could easily have gone off I hope the @PoliceNG investigates this and punish everyone that deserves to be punished

Profilbild von Josiah Ojetola
Josiah Ojetolavor 2 Jahren

Look the guy wey dey back

Profilbild von Omo Iya F𝔢𝔪𝔦
Omo Iya F𝔢𝔪𝔦vor 2 Jahren

See Nigeria police 😭😂😂

Profilbild von Ọmọ Yorùbá {ỌYG}
Ọmọ Yorùbá {ỌYG}vor 2 Jahren

@DAMIADENUGA wey my phone first! Before I start dey yarn wetin sup. 😭😭💀

Profilbild von Raylex™️
Raylex™️vor 2 Jahren

Police will play victim now.

Profilbild von FCB 🌍ᎷᎥᏁᎥᏕᏖᏋᏒ
FCB 🌍ᎷᎥᏁᎥᏕᏖᏋᏒvor 2 Jahren

na here e de happen oo

Profilbild von UB
UBvor 2 Jahren

why the other mumu go stand in front of gun

Profilbild von Luther 🫆
Luther 🫆vor 2 Jahren

Wahala full this country 😂 see as them mend police where do 6 month training

Profilbild von AIG
AIGvor 2 Jahren

😂😂

Profilbild von Amino
Aminovor 2 Jahren

He was like “if u collect my phone I go collect your gun”

Profilbild von WHOCARES💙
WHOCARES💙vor 2 Jahren

Naijaaaaa polie with wahala them go recruit person wey no go school

Profilbild von AIKAY-OBI
AIKAY-OBIvor 2 Jahren

Police collect civilian phone—Wrong Civilian collect police gun—Wrong Does two wrongs make a Right?—No Are they both wrong?—Yes Will they both be punished?—No