Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What is going on here?

75,170 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Osinachi
Osinachi2 лет назад

You see where them dey drag gun, you stand dey record? Omo una get mind o. 2 seconds I don mia

Фото профиля Wibisono Karta
Wibisono Karta2 лет назад

Bro should have just let this punch go through 😂

Фото профиля OmolowoAkande🥇
OmolowoAkande🥇2 лет назад

This guy reason the punishment wey him chop if not e for best that police man na why him cam down 😂

Фото профиля YourFavBaker🦋
YourFavBaker🦋2 лет назад

No gree for anybody

Фото профиля AIG
AIG2 лет назад

This bro get mind oo

Фото профиля Wibisono Karta
Wibisono Karta2 лет назад

Did the police steal his phone?

Фото профиля A-zed
A-zed2 лет назад

Make dem give am him phone na

Фото профиля Amarachi
Amarachi2 лет назад

Dem no dey struggle with gun o

Фото профиля obahz
obahz2 лет назад

Officer where is the guy phone , it’s as been in the blueprint not to check someone’s phone again

Фото профиля Lekan Adeosun
Lekan Adeosun2 лет назад

Resisting arrest and an attempt to disarm a police officer amounts to a felony. It's the only fact you can establish from this video.

Фото профиля LFE BABA RONALDO ❤️
LFE BABA RONALDO ❤️2 лет назад

Old video

Фото профиля topcy
topcy2 лет назад

Lol @mee740 this place Dey familiar na 😂

Фото профиля Alaye
Alaye2 лет назад

Make una dey post 2yrs video upandan

Фото профиля Mummy boys💞💓✨💯
Mummy boys💞💓✨💯2 лет назад

That is Nigeria for you

Фото профиля Straight
Straight2 лет назад

Very risky

Фото профиля Steeze💫🚀
Steeze💫🚀2 лет назад

Who get the full video How e take end????

Фото профиля rukky
rukky2 лет назад

No gree for anybody

Фото профиля D0la
D0la2 лет назад

Y u go collect their phone,for what reason

Фото профиля £l $€ÑØR
£l $€ÑØR2 лет назад

I always knew they were d real criminal

Фото профиля Bonezworldng
Bonezworldng2 лет назад

This is risky

Фото профиля SIR BIGWIZ ❤️🦅
SIR BIGWIZ ❤️🦅2 лет назад

He wan finish him lol 😂

Фото профиля OYIN 🥰💯😍
OYIN 🥰💯😍2 лет назад

This force is a real disgrace to this country

Фото профиля Mosebolatan
Mosebolatan2 лет назад

Grabbing the gun of a cop equates to an attempt to disarm him and he would be justified if he shot I’m sure the gun is on safety otherwise it could easily have gone off I hope the @PoliceNG investigates this and punish everyone that deserves to be punished

Фото профиля Josiah Ojetola
Josiah Ojetola2 лет назад

Look the guy wey dey back

Фото профиля Omo Iya F𝔢𝔪𝔦
Omo Iya F𝔢𝔪𝔦2 лет назад

See Nigeria police 😭😂😂

Фото профиля Ọmọ Yorùbá {ỌYG}
Ọmọ Yorùbá {ỌYG}2 лет назад

@DAMIADENUGA wey my phone first! Before I start dey yarn wetin sup. 😭😭💀

Фото профиля Raylex™️
Raylex™️2 лет назад

Police will play victim now.

Фото профиля FCB 🌍ᎷᎥᏁᎥᏕᏖᏋᏒ
FCB 🌍ᎷᎥᏁᎥᏕᏖᏋᏒ2 лет назад

na here e de happen oo

Фото профиля UB
UB2 лет назад

why the other mumu go stand in front of gun

Фото профиля Luther 🫆
Luther 🫆2 лет назад

Wahala full this country 😂 see as them mend police where do 6 month training

Фото профиля AIG
AIG2 лет назад

😂😂

Фото профиля Amino
Amino2 лет назад

He was like “if u collect my phone I go collect your gun”

Фото профиля WHOCARES💙
WHOCARES💙2 лет назад

Naijaaaaa polie with wahala them go recruit person wey no go school

Фото профиля AIKAY-OBI
AIKAY-OBI2 лет назад

Police collect civilian phone—Wrong Civilian collect police gun—Wrong Does two wrongs make a Right?—No Are they both wrong?—Yes Will they both be punished?—No

Похожие видео