正在加载视频...
视频加载失败
What is going on here?
21,871 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
25 条评论

Anu nchi 😂😂

Come Around out now on Youtube

This one nor too old for this fooling?)

Make this guy order shame from temu I go pay

Tinubuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu

40 years old man

Dem tears gas you

Werey po Lori tiktok

Life don spoil e no spoil reach like this na 😭😂

Make pesin find job give this man

Pink Ah 😌

Nigeria economy performing under tinubu

E not go better for naija government

Dis one Emeka F9

He one replace Jarvis 🤣🤣🤣

Anything to make him happy. Life no harf

Go get a job bro 🤣🤣

Comment section sweet pass the post

This f*cking country 😂😂

Wetin be this nitori Olorun 😭😭😂😂😂

This one no be Jarvis this one na Jaja Of opobo 🤣🤣🤣

Happiness is free make una leave am 😂

Dis one nah NTA no be AI 🤖 ooo

Some people need to be tied to a tree before they get out of hand .

If na so Jarvis take start her own,Shey people go recognise her? Abi which kind wahala be this😢🤣🤣🤣💔
