正在加载视频...
视频加载失败
What is going on here? 😬
35 条评论

I pray for every pregnant woman, you'll give birth like the Hebrew women, you won't die during child birth, both mother and child will be alive..

Wtf is this omg No be the same sound make you get belle

What a way to know that you're about to birth a gym instructor 😂

Omo nothing you want tell me na Boy be that 🤣🤣😂 And he's a agile one 😂🤣😂😂

Omo that boy go stubborn oh.. he don start dey fight from belle

She's pregnant for a boy and he cant wait to come out and be doing what men do... Na so male child labour dey be sometimes

The small werey set yansh dey twerk for e mama belle😂

Pikin wey dem never born, don dey trouble mama already lmao 😂😂😂

The woman carry future Ronaldo for belle 😂

Whichever gender is inside there, na correct knacker be that.

She wan born dragon 😏😏😏😏

The children are already happy… the labour will be so easy for her

God abeg ooo... Una dey pass through a lot oo... after this one, no born again oo find money do surrogacy oo

Explain to me pls

Ahh how 🤔🤔

Na baller she carry for Belle. The evidence is out there, world cup season. Mummy papilo.😂

Congratulations in advance ma 👏 🙏

That’s why we call them bouncing babies 😂😂

That’s a bouncing baby boy 😎

Somebody should please tell me that it's AI so I don't feel guilty for laughing

Omo na project mbappe she wan give birth to?

God I’m sorry to thinking what I thought 😂😂😂

Omo I don’t even know how the comprehend this

No born am oo 😭😂

Poverty don unlock many talents

The baby is reacting to the sounds in the background👻🥰

😂😂 That pikin no dey waste time! Future Ronaldo or Messi in there doing keep-ups already. Safe delivery ahead mama 🙏

The pikin dey practice Kungfu for self defense against bandits

Ona Dey try

Baby is dancing

Is she preggy?

😆

Ewoooooo...no be juju be this

Baby dey gym session 😅😭😭

So funny 😂 May God grant her safe delivery on her day of delivery.
