Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What is going on here? 😬

56,844 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Mma
Mma4 месяцев назад

I pray for every pregnant woman, you'll give birth like the Hebrew women, you won't die during child birth, both mother and child will be alive..

Фото профиля THEBOOKGUY(TBG)
THEBOOKGUY(TBG)4 месяцев назад

Wtf is this omg No be the same sound make you get belle

Фото профиля IDAN OF FUTO 👨‍🏭
IDAN OF FUTO 👨‍🏭4 месяцев назад

What a way to know that you're about to birth a gym instructor 😂

Фото профиля Francis chidera
Francis chidera4 месяцев назад

Omo nothing you want tell me na Boy be that 🤣🤣😂 And he's a agile one 😂🤣😂😂

Фото профиля BeyondAnalysis☯️⚖️⚽
BeyondAnalysis☯️⚖️⚽4 месяцев назад

Omo that boy go stubborn oh.. he don start dey fight from belle

Фото профиля CAR TRACKER🇳🇬
CAR TRACKER🇳🇬4 месяцев назад

She's pregnant for a boy and he cant wait to come out and be doing what men do... Na so male child labour dey be sometimes

Фото профиля Kingy👑👑👑👑👑👑👑👑👑👑
Kingy👑👑👑👑👑👑👑👑👑👑4 месяцев назад

The small werey set yansh dey twerk for e mama belle😂

Фото профиля Attah Daniel
Attah Daniel4 месяцев назад

Pikin wey dem never born, don dey trouble mama already lmao 😂😂😂

Фото профиля Monarch
Monarch4 месяцев назад

The woman carry future Ronaldo for belle 😂

Фото профиля Rehoboth
Rehoboth4 месяцев назад

Whichever gender is inside there, na correct knacker be that.

Фото профиля Emmanuel | gacey12
Emmanuel | gacey124 месяцев назад

She wan born dragon 😏😏😏😏

Фото профиля steff’s
steff’s4 месяцев назад

The children are already happy… the labour will be so easy for her

Фото профиля Simeon
Simeon4 месяцев назад

God abeg ooo... Una dey pass through a lot oo... after this one, no born again oo find money do surrogacy oo

Фото профиля Okoh Ehiz
Okoh Ehiz4 месяцев назад

Explain to me pls

Фото профиля KHOZII☘️
KHOZII☘️4 месяцев назад

Ahh how 🤔🤔

Фото профиля Oluwafemi
Oluwafemi4 месяцев назад

Na baller she carry for Belle. The evidence is out there, world cup season. Mummy papilo.😂

Фото профиля WhoisTAI☦️
WhoisTAI☦️4 месяцев назад

Congratulations in advance ma 👏 🙏

Фото профиля BASITANNY 🤍🕊
BASITANNY 🤍🕊4 месяцев назад

That’s why we call them bouncing babies 😂😂

Фото профиля TỌLA IJẸBU 🇳🇬
TỌLA IJẸBU 🇳🇬4 месяцев назад

That’s a bouncing baby boy 😎

Фото профиля The NERD🤓✝️🎶
The NERD🤓✝️🎶4 месяцев назад

Somebody should please tell me that it's AI so I don't feel guilty for laughing

Фото профиля 𝕊𝕒𝕕𝕚𝕢𝕥𝕙𝕒𝕗𝕚𝕣𝕤𝕥
𝕊𝕒𝕕𝕚𝕢𝕥𝕙𝕒𝕗𝕚𝕣𝕤𝕥4 месяцев назад

Omo na project mbappe she wan give birth to?

Фото профиля PrettyJola
PrettyJola4 месяцев назад

God I’m sorry to thinking what I thought 😂😂😂

Фото профиля Teeglam
Teeglam4 месяцев назад

Omo I don’t even know how the comprehend this

Фото профиля Optimus🗼🙃
Optimus🗼🙃4 месяцев назад

No born am oo 😭😂

Фото профиля NOSIGNOFWEAKNESS
NOSIGNOFWEAKNESS4 месяцев назад

Poverty don unlock many talents

Фото профиля IBRAHIM🦅
IBRAHIM🦅4 месяцев назад

The baby is reacting to the sounds in the background👻🥰

Фото профиля Kaka
Kaka4 месяцев назад

😂😂 That pikin no dey waste time! Future Ronaldo or Messi in there doing keep-ups already. Safe delivery ahead mama 🙏

Фото профиля Remote Jobs with Shocking Prof
Remote Jobs with Shocking Prof4 месяцев назад

The pikin dey practice Kungfu for self defense against bandits

Фото профиля MirrorBoy LAM 🇺🇸🇬🇧
MirrorBoy LAM 🇺🇸🇬🇧4 месяцев назад

Ona Dey try

Фото профиля Chidi
Chidi4 месяцев назад

Baby is dancing

Фото профиля Ilerimi🤞
Ilerimi🤞4 месяцев назад

Is she preggy?

Фото профиля Holic❤️🦜
Holic❤️🦜4 месяцев назад

😆

Фото профиля Alifunsi
Alifunsi4 месяцев назад

Ewoooooo...no be juju be this

Фото профиля ALEXANDER LI
ALEXANDER LI4 месяцев назад

Baby dey gym session 😅😭😭

Фото профиля Emma 👑
Emma 👑4 месяцев назад

So funny 😂 May God grant her safe delivery on her day of delivery.