Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

what is going on here?

191,743 просмотров • 13 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 28

Фото профиля 𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍13 дней назад

Sebi na you carry video come? Na you go use your hand type wetin dey your mind. 😂

Фото профиля last born
last born13 дней назад

Omoo make people con talk am o 🤣

Фото профиля Sheye Billion
Sheye Billion13 дней назад

If we look am well, dem fit don smash before. Hmm this life deep gan 🤦

Фото профиля sureboy 🪖
sureboy 🪖13 дней назад

Na you go tell us wetin you see o

Фото профиля last born
last born13 дней назад

no o

Фото профиля The Truth Sayer.
The Truth Sayer.13 дней назад

I don’t want to believe he didn’t greet her, The video is cut and join but if he didn’t na dem sabi

Фото профиля Dewdrop
Dewdrop13 дней назад

Wetin dex worry that madam now. Dem no dey tire for beef and fighting?

Фото профиля Pheluzee
Pheluzee12 дней назад

Dem wan chop him work Bolanle no give them face

Фото профиля 𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁
𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁13 дней назад

na you we suppose ask

Фото профиля last born
last born13 дней назад

never make another person talk am 😂

Фото профиля 'Lanre......
'Lanre......13 дней назад

Ninalowo ! What a top guy . He doesn't even a fuxk about them . Smooth boy wey no send old mummies

Фото профиля Great💧🇺🇸🇺🇦🇮🇱🇳🇬🇨🇦❤️
Great💧🇺🇸🇺🇦🇮🇱🇳🇬🇨🇦❤️13 дней назад

When you meet your jilted sugar mummy.

Фото профиля x_e_gun🇪🇸🇦🇷
x_e_gun🇪🇸🇦🇷12 дней назад

Nothing was going on. Acting don start be that.

Фото профиля Femi Ricch
Femi Ricch13 дней назад

@CHULLY1010 She want his attention so bad . Definitely he has been ignoring her

Фото профиля Mackiefrosh
Mackiefrosh12 дней назад

Prolly they had an affair before and they haven’t settled their differences

Фото профиля living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪
living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪13 дней назад

Omo I get the mind to talk ham 😂😒 anybody wey wan crazy go crazy

Фото профиля Thisthingcalledfud🥗🥙🌯🌮🇧🇪🇧🇪
Thisthingcalledfud🥗🥙🌯🌮🇧🇪🇧🇪12 дней назад

I like as miss Shafy no look him side. Supporting a terrible government and not even living in the country to experience it

Фото профиля Precious_Yeth
Precious_Yeth13 дней назад

@CHULLY1010 Men don’t greet women Women greets men

Фото профиля Seyi 🇳🇬🇰🇼
Seyi 🇳🇬🇰🇼12 дней назад

Right from time, NINO B no really like their way for Nollywood like that.

Фото профиля Abiks2193
Abiks219312 дней назад

Hmm. E just look like dem know themselves well but de pretend for public. Ongoing entanglement?

Фото профиля CASHAMADUPE
CASHAMADUPE13 дней назад

@AsakyGRN chop and clean mouth

Фото профиля bespoke
bespoke12 дней назад

The clothes too tight

Фото профиля Beta Focus 🍽️🦅.
Beta Focus 🍽️🦅.13 дней назад

For me wey no dey there 😂😂.

Фото профиля Abiola
Abiola12 дней назад

Nah you know wetin ur eye see

Фото профиля temi
temi12 дней назад

Maka💪🏽

Фото профиля Charley Henderson
Charley Henderson12 дней назад

Believe bolanle Ninolowo don yansh that woman in blue.

Фото профиля Blvck_General 🪖❤️
Blvck_General 🪖❤️12 дней назад

That miss shaffy Dey remove something from her bra 🙂

Фото профиля Lucy🫐
Lucy🫐12 дней назад

that walk says hes not here to explain himself and honestly im here for it

Похожие видео