Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What is this one called?
25,842 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Omoh, people sabi chop rubbish o

Survival 😂

Ewedu niggas sha 😭🤮🤮

Life no easy I remember when I dey use ogbono soup chop Rice😢

Blood of Jesus

I’ve eaten this too and it was the brokest I ever was.. I cried while eating

nah this one be soku dale

nah only yoruba woman fit cook this kind beans

omo people are suffering and smiling o, it is well

See as these Ugwu and okpa guys dey cry

Kirikiri beans self no worst reach this

Nah weytin I chop this morning be this 😒

Be like say this guy na ex convict 😂

The stomach go be like stone till night 🤣

What I’m the h*ll is this.. ewe

Garri with beans stew

Omo, some people dey chop ooo

Guy 😂😂😂

@inartey193

Lol wtf is this

Survival tactics 💔😭.

E no fit pass these Yoruba guys

Bean concrete 😂😂😂

Father I’m grateful

Use sense to do that beans well make u jo regret am

How does this look palatable for people to eat

Beans sweeming inside oil

Na dem actually dem the woman to pack oil put like listen to me again Mama pack oil inside

Suffering and smiling

Beans 50naira, water 450naira, garri 200naira

Omooo people are struggling

Nawa oooh 😂😂😂😂

Omi Ewa 😂

