Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What is the last one called?
52,938 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Why baba dey stress me, we no send am work

Circleway

Omo road na road abeg no put me for talk 😂

One of my guy .. is an Igbo guy any road na menroad as in MENROAD 😂😂😂😂😂

Omo anything weh pass Road and street just carry am go one side maybe to spice my English small I go add Track road nothing more Nothing less 😆

You see that Alley, Nah Lungu we dey call am

How person wan take know all this 😂

We don't know lane and alley abi valley, all we know is express way Oga carry ur English comot from here abeg

Invincible round about

Ask grok 😂

everything is main road jare

Na close be that

Groove Street

Ahhh, omo i barely got three😹😹😹

The last one is ~ Road Lobby😱

Nonsense 😭🤣😂😅

Roundabout 😂😂

Omo them no teach us all this ones for here o 😂

Nigerian just dey name anyhow ni

Na round about

You sef no sabi, why I go con sabi ?

Round about nah

Nice 👍🏽

Round about 🤣🤣🤣

Roundabout

Parking garage 😒

Good one

All na road oh

Nigerians go still call am street Dey play
