Loading video...
Video Failed to Load
What is wrong with Wizkid
56,216 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

@wizkidayo Don’t ever call Wizkid for that your mouth again.😕😕 Farmer.

@wizkidayo See your life accusing @thatverydarkman has make you confused in creating content, you don't know what to talk about again, you don't even fill bold to work in the street any longer because of your bad feelings to VDM Ozuor

@wizkidayo @DeeoneComedian God go punish you, as you use VDM chase clout no reach you? Na try come talk rubbish about wizkid, if he cancel show it’s not a crime no carry your useless mouth and empty brain come where wiz de make God no punish your mama

@wizkidayo E be like say content don finish abi you still dey wait for VDM

@wizkidayo E no go better for wizkid and hin feelings ❤🦅

@wizkidayo E nor get anything wey you wan talk for this life wey God nor go punish you. If you like make sense God go still dey punish you dey go, because you nor like better thing.

@wizkidayo Leave BurnaBoy fan page make them dey take everything as cruise. I no balm them soon una go hear why he dey cancel the dates. @BENNY7GG you be big fool.

@wizkidayo Are you tired of VDM or you have given up bro? Allow Wizkid rest, no carry your bad luck follow the young man. He does not need you in is life please

@wizkidayo Make I block this mumu first

@wizkidayo Clout chaser Dem gats gather beat u….ONKR
