Loading video...
Video Failed to Load
😂😂😂😂😂 what type of child is this 😂😂
363,088 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Obinna1 year ago
This emma go worry pass Sabinus the way I dey see am 🤣🤣🤣🤣

PortHarcourtHQ1 year ago
Drop your account

DAYS BELONGOD1 year ago
See adult pikin 🤣🤣🤣

Nwachinemelu 11 year ago
when this boy go reach 16 now Nigerians go say he no funny 😂

TP1 year ago
Emma dey do king Kong chest beat give en papa😂😂

𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏1 year ago
" Go sleep" 😂😂

Mr Stanevans1 year ago
Wahala pikin... see as them get the same head shape... you sure say no be sabinus pikin😄😄

Graduate🎓1 year ago
Like father like son

MELZ NOBLE🍷👽1 year ago
This one na sure proof say pikin go worry pass papa cuz Emma na case

PHOENIX🎯1 year ago
Is he really his son or they just cruising
Related Videos
Make una go hide o Asari don fall out 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 e don be 😂😂😂
PortHarcourtHQ
193,166 views • 1 year ago
