Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

When your babe likes food. This is content๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

330,391 Aufrufe โ€ข vor 1 Monat โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Miguel
Miguelvor 1 Monat

Did I just heard I will bite your bre@st !!

Profilbild von iamvictorcool
iamvictorcoolvor 1 Monat

This is just real life man๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ you gats choose problem wey you dey compatible with ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von svmmytex
svmmytexvor 1 Monat

Just dey with your glutton jeje o ๐Ÿ˜‚

Profilbild von son of big wiz ๐ŸŒฑ
son of big wiz ๐ŸŒฑvor 1 Monat

My own na the bwess I dey look

Profilbild von Edyโ„ข
Edyโ„ขvor 1 Monat

Abeg o...it's better for akpamgbo to put her hand at the back of food than on my cheek or head ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜†

Profilbild von Ahaoma
Ahaomavor 1 Monat

Omo just dey date that girl when you don spoil oh nothing dey outside ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Blaqk
Blaqkvor 1 Monat

Make she die if she wan die ooo weytin be this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Luz Del Mondel
Luz Del Mondelvor 1 Monat

Na like this some men dey dig their grave. You go get wife for house wey dey give you peace , you go use your hand go find ogbanje for street wey go finish your money , disrespect you , share infection with you every weekend and still give you high blood pressure.

Profilbild von Miguel
Miguelvor 1 Monat

Despite everything that is going on with poco Lee Una never still fear woman Dey pack them for skit

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 1 Monat

It was at this moment that he knew glutton is better than wrestler ๐Ÿ˜…

Profilbild von Benyoung
Benyoungvor 1 Monat

Eat oo na that body I love ๐Ÿ˜˜

Profilbild von ๊œฑษชสŸแด€๊œฑ โœช
๊œฑษชสŸแด€๊œฑ โœชvor 1 Monat

The opposite of chop chop na man beater ..general don Kee me

Profilbild von Mezeh
Mezehvor 1 Monat

As long I have the money I prefer some one that like eating food than the one that slap, & beat me up ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Emmanuel Samuel
Emmanuel Samuelvor 1 Monat

Foodie or chubby girls don't cheat Ask around... They love food more than man So they don't go looking

Profilbild von AdeRemyโญ๐Ÿ‘‘
AdeRemyโญ๐Ÿ‘‘vor 1 Monat

It is better to be eaten, than beaten Abi how dem take talk am sef

Profilbild von ะ“ัƒัั‚ะฐะฒะพ 70
ะ“ัƒัั‚ะฐะฒะพ 70vor 1 Monat

For ordinary small chops wer she order๐Ÿคฃ

Profilbild von Colin Morgan
Colin Morganvor 1 Monat

Make we settle with that one wey dey eat abeg

Profilbild von Doinz Lounge & BAR
Doinz Lounge & BARvor 1 Monat

U better carry your foodie oooh! E better pass violence girlfriend!! Na the what did I do and if I did not eat I will die part off me! ๐Ÿคฃ

Profilbild von DAMIAN๐ŸŽฏ
DAMIAN๐ŸŽฏvor 1 Monat

Nah why I no wan leave my bae nothing Dey outside

Profilbild von John Kay
John Kayvor 1 Monat

Glutton is better than anger issues ๐Ÿ˜‚

Profilbild von J O B I A A
J O B I A Avor 1 Monat

Reminds me of my girl in Jos.. real glutton

Profilbild von Agnostic humanist
Agnostic humanistvor 1 Monat

So you guys didn't notice that she She left with his phone. Lolz

Profilbild von Temiturns Design
Temiturns Designvor 1 Monat

Na @it_Rutie sister be this ๐Ÿ‘Œ ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von GLADWIZZY
GLADWIZZYvor 1 Monat

This life no body is perfect so you gats find a girl you fit hand her owo wahala at least make e be girl wey dey listen to you If she dey listen small hope dey ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von C H I D I
C H I D Ivor 1 Monat

Nah food she like, she no kee person ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von SiR BIG WEST ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นโค๏ธ๐Ÿฆ…
SiR BIG WEST ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡นโค๏ธ๐Ÿฆ…vor 1 Monat

na food she like she no kill person,, but truth is most of Nigerian girls have same anger issues itโ€™s like entitlement syndrome

Profilbild von christianholdings_1
christianholdings_1vor 1 Monat

Ruth leave food alone

Profilbild von (Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.I
(Brian Ochi Gates Ihearahu) B.O.G.Ivor 1 Monat

Find contentment wherever you are because where you would go might be worse

Profilbild von Mimi_BiG30
Mimi_BiG30vor 1 Monat

Abeg abezz nor be for this kind content shuu see that one mouth ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Jesuloba โœž
Jesuloba โœžvor 1 Monat

Eat on my wombiliki wobia ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von โ€ฆโ€ฆโ€ฆ๐Ÿ’€
โ€ฆโ€ฆโ€ฆ๐Ÿ’€vor 1 Monat

Please am I the only one who love to watch his favorite girl eating? ๐Ÿ’€๐Ÿ˜‚

Profilbild von Presh
Preshvor 1 Monat

Sheybe na content be this?๐Ÿคญ๐Ÿ˜…โ€ฆthe day wey I go catch all those fb jargons wey call themselves content creators enh,them go gather for us that day ๐Ÿ˜

Profilbild von _VERYWICKEDMAN๐Ÿ‘น
_VERYWICKEDMAN๐Ÿ‘นvor 1 Monat

No be ruth be that

ร„hnliche Videos