正在加载视频...

视频加载失败

Another Didinrin don join Didinrin Association 😭

92,103 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

3A’s GADGET HUB 💻📱 的头像
3A’s GADGET HUB 💻📱1 个月前

The rest didinrin Dey look ham say this one didinrin pass dem ooo 😩😩😩

starkid💫 的头像
starkid💫1 个月前

Flies go don build paradise inside these ones mouth 😂😂💔

JOKER 的头像
JOKER1 个月前

nah the real didirin be this, see as he dey skip 😭😭

ASOLAJ****** 的头像
ASOLAJ******1 个月前

They just found the real dindinrin

Osuolale Sheriff 的头像
Osuolale Sheriff1 个月前

To be honest hunger is part of what make this people like this most of them are getting better as they are able to access good food and proper care.

OGBENI ANUMORIGBA 🫡😎 的头像
OGBENI ANUMORIGBA 🫡😎1 个月前

Egbe yi oni baje!! 😩😂😹

Lakeside 的头像
Lakeside1 个月前

Dis no be be dindinrin nah arindin

Moses Esosa 的头像
Moses Esosa1 个月前

When you’re the dullest in class But a new student came in and e be like say you prof for where him Dey lol 😂

Stacher_lee 的头像
Stacher_lee1 个月前

Lol 😂 na by force, he said e no fvck and una dey pressure am.

Meritcorporate 的头像
Meritcorporate1 个月前

Make we see person wey he go knack ooo

SanwoOmoIyaOlu 的头像
SanwoOmoIyaOlu1 个月前

Even the dindinrins will be thanking God for their own condition

MuFaSa 的头像
MuFaSa1 个月前

Didirin jam didirin. Didirin foh say this Didirin Didirin pass him own Didirin. 😂😂

David Adedoyin 的头像
David Adedoyin1 个月前

How person go take apply for this Didinrin association

FRANOŘA🪡🎤 的头像
FRANOŘA🪡🎤1 个月前

Inside that your didirin another didirin dey inside 😩🤣🤣🤣

Baloo 的头像
Baloo1 个月前

This one didirin na 1000 horse power

Horshpop 的头像
Horshpop1 个月前

Didinrin Dey orientate arindin😂😂

Tajudin 的头像
Tajudin1 个月前

Ogun ju ogun lo.

Heeyarnu 的头像
Heeyarnu1 个月前

Omo! This one na dindinrin pro Max o No wonder Dem name am Mumuni

Alowonle 的头像
Alowonle1 个月前

Now this is real dindinrin. Confirmed

Lekbankz 的头像
Lekbankz1 个月前

Omo this one na the real didinrin and it now didinrin uprising 😂🥺

Dynamite 的头像
Dynamite1 个月前

Na this new member go later scatter the group😂😂

Markson 的头像
Markson1 个月前

Dem don traumatize the guy 😂

Mayor of Kwara State 的头像
Mayor of Kwara State1 个月前

The more they expand, they more the dindinrin high

g. 的头像
g.1 个月前

Those two wey wear white na their body dey present their mind no dey

Basit_xxl 的头像
Basit_xxl1 个月前

The rest dindinrin see the most dindinrin

Bad Person 的头像
Bad Person1 个月前

Dindinrin Grand patron don show…. Babes go actually go down on them? La hawla

Smiley 的头像
Smiley1 个月前

Owngoal group lol pass ewe

shefiu ogundipe morayo 的头像
shefiu ogundipe morayo1 个月前

Which girls dey knack this people Aye yin to ba je oo But sha everywhere good

90sGoodBadBoy♈️ 的头像
90sGoodBadBoy♈️1 个月前

Sha give am Chelshit shirt direct😂 Lamine camara

Alakara of Bristol 🔴 的头像
Alakara of Bristol 🔴1 个月前

This one pass didirin, he don turn dopemu.

FUTURE HUSBAND 🇳🇬 的头像
FUTURE HUSBAND 🇳🇬1 个月前

Even other didirin Dey thank God 😂

Morgan 的头像
Morgan1 个月前

This one pass didinrin oo, when the rest dey observe the level of it own level of hm

Emmy Santo 的头像
Emmy Santo1 个月前

Brr 😭😭😹😹😹

Smiley 的头像
Smiley1 个月前

Chai chai chai lol pass ewe

相关视频

Trinity don invite Didinrin association come stream 😂💔
1:41

Sensitive content

Trinity don invite Didinrin association come stream 😂💔

SKB

36,361 次观看 • 1 个月前