Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which Didinrin fine pass? ๐ญ
18,222 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

this lamidi nah born didirin, see as he dey hang ๐ญ๐ญ

๐ญ๐๐๐

You see this one He no Just didirin O tun miridin ๐ ๐ ๐

Not funny about this shi!!!! This is not nice at all. The guy involved is just exploiting them and using them.

Yekini dey always muzz me ๐

The 2nd one is the original dindinrin and the 1st and last one dey try escape reality them no be dindinrin ๐

Their oga sef don dey look like dindinrin small small

Even the Oga sef don dey didirin small small ๐๐๐

No body fit lace Lamidi boot ๐๐

45,000

Yekini still mad join him own Didirin ๐คฃ๐คฃ๐

Na dindinrin yekini ooooo

This one no b dindirin c as he Dey talk Dey go ๐

Eyin franci ๐๐ญ

This is SAD

Didirin gbogboyin lo fine ๐

Didirin Association ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Denim in denim in France ๐คฃ

Masudi lo fine ju

Abeg I no wan laff ๐ญ๐ญ๐น

God really punish this lamidi ๐ญ๐ญ

But why do they look alike.. The guy should find them something doing instead of exploiting them

They look like brothers ๐น

Eyin France mi

Lamidi ๐๐๐ญ๐ญ

Eyin francy ๐

He no Dey ever correct them never anything they talk is correct โ

Eyin fransi answer them ooo..

Na Lamidi own dey worst pass ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lamidi didinrin is God blessings among his peers. His didirin is raise to power

God Abeg ๐๐

Why Lamidi still Dey match ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ????
รhnliche Videos
Sensitive content
Abeg! Which one come fine pass? Teacher own, abi student own???๐
๐ธb๐๐ซ๐ซ
554,806 Aufrufe โข vor 11 Monaten
