ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Which Forlext is that?? ๐๐
157,502 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
38 ๆก่ฏ่ฎบ

โSo this brother na forex trader, I for accept am that time oโ๐๐๐๐

Iโm doing tallest trader and also a vendor clito curlency

@BiggestGopher ๐๐๐

U never see anything ๐

This one na Emma fx ๐

๐๐๐๐๐

You are leaving in folest?๐๐

Clito currency

Baba say clipto culency ๐๐

Wtf๐๐ laugh wan finish me

Odumeje always got us like ...

Odumeje too funny๐๐ญ

Odumeje our Favourite fake pastor ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

4rm Enugu u come down ? If u dey get BP try go his church โช๏ธ

@Ellybaba_ How do the congregation manage not to life all the time in this manโs church?? ๐ญ๐ญ

@abazwhyllzz Una sure say this man normal. Folext trader keh ๐

Ehh!?... you're Chukwudi from Phil Foden?! Ehh?! From which folest?? Ehh?! From Feran Torres... Which Folest?! Sabisa Folest?

@abazwhyllzz clinto colency ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

If I Dey go this man church dem put mic for my mouth, I go just act like deaf n dumb cos I no get strength to explain who I be and wetin I dey do abeg ๐๐

This one don off๐๐๐

Has to be a forest trader๐

Where odumeje keep in sense of understanding

He trade in Forest true true ๐ Trading woods and timbers ๐คฃ๐คฃ

Which kind ABA FX trader be D's one here, that trade in forest?

Neekah over to you ๐๐๐๐

Why the girl wey sit for him back dey open eye like that?

Omo I swear laugh no make me remember caption wey I wan put for this picture cause tf is going on ๐ ๐ ๐ญ

Even the foles trader cannot pronounce folex ๐๐

Thought I heard clinto forextry

Clito gini ๐

Clito currency ๐คฃ๐คฃ

Belike na this man church we go enter tomorrow Sunday ๐

Which one is clito curlency again

E dey trade forest ke

Wetin be this๐๐

Klinto colency ๐๐คฃ

The mic man is funny ๐ he talk say sambisa forest ๐

This man no sabi pronounce anything for him life ๐๐๐
