Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Which kind course rep be this na 😭😂

210,060 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Manny || Blockchain Dev.
Manny || Blockchain Dev.vor 1 Jahr

He is using y'all to practice his mass communication skill Nigga be doing IT in the class group chat 😂😂

Profilbild von soldierboyyy
soldierboyyyvor 1 Jahr

This kin courserep beta pass most ones wey no de jovial,wey go chop their coursemates money squeeze face😂

Profilbild von 𝓞𝓵𝓾 ♱ 𝓶𝓲𝓭𝓮
𝓞𝓵𝓾 ♱ 𝓶𝓲𝓭𝓮vor 1 Jahr

And dem no born you well make you no hear the voice note finish 😭

Profilbild von Egbon Adugbo awon GenZ
Egbon Adugbo awon GenZvor 1 Jahr

All those stupid werey wey dey my class group bavk then no sabi entertain like this 😂😂😂😂

Profilbild von BADOO
BADOOvor 1 Jahr

You know mass communication student when you see them 😂

Profilbild von 👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣vor 1 Jahr

This course rep has found his calling. He can’t wait to graduate and face DJ work permanently 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Ölúwå Nífísê
Ölúwå Nífísêvor 1 Jahr

Man having the best time of his life , practicing his future as a radio presenter

Profilbild von Officially Nsikak
Officially Nsikakvor 1 Jahr

Class Rep taking notes on X spaces

Profilbild von Adras Vibe 🎖️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
Adras Vibe 🎖️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿vor 1 Jahr

Funny thing be say, ba everybody go play unto say na course rep You dare not skip 😂

Profilbild von 😈
😈vor 1 Jahr

If my course rep dey move like this during my time I won’t miss any class

Profilbild von Wale 👽
Wale 👽vor 1 Jahr

“Information reaching me now ”pele radio Nigeria

Profilbild von ekomobong✦
ekomobong✦vor 1 Jahr

My course rep dey drop album with voice notes and if you no listen, you go later find out say e get one registration or test Wey you miss.😭😂

Profilbild von 𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜vor 1 Jahr

Na mass comm group 😂😂😂😭

Profilbild von 𝗖𝗵𝗶𝘄𝗲𝗻𝗱𝘂🦁
𝗖𝗵𝗶𝘄𝗲𝗻𝗱𝘂🦁vor 1 Jahr

No me mass comm na medicine oo 😭😂 Na my course rep 😭

Profilbild von DoñaMaria🌹
DoñaMaria🌹vor 1 Jahr

O.A.W.P- 'One air WhatsApp personality' kinda course rep 😂😂😂

Profilbild von OGEE MOSES🐼
OGEE MOSES🐼vor 1 Jahr

This one don high o 😂

Profilbild von D.C Melvino
D.C Melvinovor 1 Jahr

Na uniben MED230 CR be this na😂😂😂

Profilbild von Testiman
Testimanvor 1 Jahr

This course rep Dan smoke Igboo 😂😂

Profilbild von Princewill Da 1st
Princewill Da 1stvor 1 Jahr

This one don too follow him papa and grandpa listen to old radio station news especially wazobia and Treasure 98.5 fm 😂

Profilbild von Medli is building 2Seasons
Medli is building 2Seasonsvor 1 Jahr

I think he ate the wrong cake😂😂😂

Profilbild von Sensei_
Sensei_vor 1 Jahr

@prodigall_ Be Like Course Rep Smoke Backwood. 😂. A Tensai

Profilbild von Hamxher_01
Hamxher_01vor 1 Jahr

Wetin the guy smoke 💨 naaa

Profilbild von Anndianas
Anndianasvor 1 Jahr

Indomie generation might not know radio station that do broadcast news like this especially sports news Very annoying 😅

Profilbild von adetunji messach
adetunji messachvor 1 Jahr

Na radio station class rep go later work

Profilbild von Onyeze 🤴🏽Fx
Onyeze 🤴🏽Fxvor 1 Jahr

Ah swear 🤣🤣 this ur course rep is definitely in the wrong department 😂😂😂😂...wtf 😂😂😂😂😂

Profilbild von Luna_x✨
Luna_x✨vor 1 Jahr

I would've loved this kind of course rep😂 Mine was always too uptight

Profilbild von Nwonyikpe 001
Nwonyikpe 001vor 1 Jahr

Course rep turn to radio presenter. 🤣🤣🤣

Profilbild von Justin
Justinvor 1 Jahr

Why are people saying mass com when your clearly see MEDICINE/DENTISTRY on the group name

Profilbild von NickieNickie
NickieNickievor 1 Jahr

Admin go chop blow o

Profilbild von A B D U L
A B D U Lvor 1 Jahr

Lmao! That Wayyo Allah na really fit the announcement.

Profilbild von Elizabeth
Elizabethvor 1 Jahr

I like as he share the happiness 😂

Profilbild von Agbaje Èkó🦞🐾
Agbaje Èkó🦞🐾vor 1 Jahr

Gen Z school is fun sha🤣 We no get this kind entertainment

Profilbild von Virtue
Virtuevor 1 Jahr

Have you ever felt emotionally full just by talking to someone?