Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Which kind course rep be this na 😭😂

210,060 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Manny || Blockchain Dev.
Manny || Blockchain Dev.1 год назад

He is using y'all to practice his mass communication skill Nigga be doing IT in the class group chat 😂😂

Фото профиля soldierboyyy
soldierboyyy1 год назад

This kin courserep beta pass most ones wey no de jovial,wey go chop their coursemates money squeeze face😂

Фото профиля 𝓞𝓵𝓾 ♱ 𝓶𝓲𝓭𝓮
𝓞𝓵𝓾 ♱ 𝓶𝓲𝓭𝓮1 год назад

And dem no born you well make you no hear the voice note finish 😭

Фото профиля Egbon Adugbo awon GenZ
Egbon Adugbo awon GenZ1 год назад

All those stupid werey wey dey my class group bavk then no sabi entertain like this 😂😂😂😂

Фото профиля BADOO
BADOO1 год назад

You know mass communication student when you see them 😂

Фото профиля 👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣
👑ℙ𝕣𝕚𝕟𝕔𝕖𝕜𝕒𝕕𝔼𝕣1 год назад

This course rep has found his calling. He can’t wait to graduate and face DJ work permanently 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Ölúwå Nífísê
Ölúwå Nífísê1 год назад

Man having the best time of his life , practicing his future as a radio presenter

Фото профиля Officially Nsikak
Officially Nsikak1 год назад

Class Rep taking notes on X spaces

Фото профиля Adras Vibe 🎖️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿
Adras Vibe 🎖️🏴󠁧󠁢󠁥󠁮󠁧󠁿1 год назад

Funny thing be say, ba everybody go play unto say na course rep You dare not skip 😂

Фото профиля 😈
😈1 год назад

If my course rep dey move like this during my time I won’t miss any class

Фото профиля Wale 👽
Wale 👽1 год назад

“Information reaching me now ”pele radio Nigeria

Фото профиля ekomobong✦
ekomobong✦1 год назад

My course rep dey drop album with voice notes and if you no listen, you go later find out say e get one registration or test Wey you miss.😭😂

Фото профиля 𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜
𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 год назад

Na mass comm group 😂😂😂😭

Фото профиля 𝗖𝗵𝗶𝘄𝗲𝗻𝗱𝘂🦁
𝗖𝗵𝗶𝘄𝗲𝗻𝗱𝘂🦁1 год назад

No me mass comm na medicine oo 😭😂 Na my course rep 😭

Фото профиля DoñaMaria🌹
DoñaMaria🌹1 год назад

O.A.W.P- 'One air WhatsApp personality' kinda course rep 😂😂😂

Фото профиля OGEE MOSES🐼
OGEE MOSES🐼1 год назад

This one don high o 😂

Фото профиля D.C Melvino
D.C Melvino1 год назад

Na uniben MED230 CR be this na😂😂😂

Фото профиля Testiman
Testiman1 год назад

This course rep Dan smoke Igboo 😂😂

Фото профиля Princewill Da 1st
Princewill Da 1st1 год назад

This one don too follow him papa and grandpa listen to old radio station news especially wazobia and Treasure 98.5 fm 😂

Фото профиля Medli is building 2Seasons
Medli is building 2Seasons1 год назад

I think he ate the wrong cake😂😂😂

Фото профиля Sensei_
Sensei_1 год назад

@prodigall_ Be Like Course Rep Smoke Backwood. 😂. A Tensai

Фото профиля Hamxher_01
Hamxher_011 год назад

Wetin the guy smoke 💨 naaa

Фото профиля Anndianas
Anndianas1 год назад

Indomie generation might not know radio station that do broadcast news like this especially sports news Very annoying 😅

Фото профиля adetunji messach
adetunji messach1 год назад

Na radio station class rep go later work

Фото профиля Onyeze 🤴🏽Fx
Onyeze 🤴🏽Fx1 год назад

Ah swear 🤣🤣 this ur course rep is definitely in the wrong department 😂😂😂😂...wtf 😂😂😂😂😂

Фото профиля Luna_x✨
Luna_x✨1 год назад

I would've loved this kind of course rep😂 Mine was always too uptight

Фото профиля Nwonyikpe 001
Nwonyikpe 0011 год назад

Course rep turn to radio presenter. 🤣🤣🤣

Фото профиля Justin
Justin1 год назад

Why are people saying mass com when your clearly see MEDICINE/DENTISTRY on the group name

Фото профиля NickieNickie
NickieNickie1 год назад

Admin go chop blow o

Фото профиля A B D U L
A B D U L1 год назад

Lmao! That Wayyo Allah na really fit the announcement.

Фото профиля Elizabeth
Elizabeth1 год назад

I like as he share the happiness 😂

Фото профиля Agbaje Èkó🦞🐾
Agbaje Èkó🦞🐾1 год назад

Gen Z school is fun sha🤣 We no get this kind entertainment

Фото профиля Virtue
Virtue1 год назад

Have you ever felt emotionally full just by talking to someone?