正在加载视频...
视频加载失败
Which kind expensive joke be this nah 😂😂🤣
1,650,553 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Dave1 年前
This man should go for a DNA test immediately. This kind warning is too personal for pikin wey two of us born.

Big Sam1 年前
No even try am with me 😒

Tripple J1 年前
Expensive prank. Some people don’t have sense. What if she has heart attack because of that. Foolish man.

Geh Geh🏧1 年前
Which kind yeye prank be this 😂😂

AOrev!🕹️ $RCADE1 年前
Your pikin as how? Na only you born am? Abi make he go do Dna now?

Goodness and Mercy1 年前
Staged!!! Online na rubbish

Peng1 年前
Camera man downstairs dey invincible

CHUBA1 年前
No be the man born am 😎

KING J1 年前
🤣🤣🤣

chameleon1 年前
😂😂😂😂
