正在加载视频...
视频加载失败
Which kind friend be this 😭
10 条评论

Ryan Enes1 年前
surviving is winning Franklin

Maximus Dex1 年前
She locked her friend in 🤔🤔🤔? Isn't that questionable 🤷🏾♂️🤔🤔?

LFC LEXICON1 年前
She has been exposed See friend 😂🤣😂😂

SMILESTV 🤣😎1 年前
This one na full time Peter in the Bible 😂😂😂

OmoiyaJenyo 🇳🇬1 年前
Why you go close door

👑Uncle E⚡💰1 年前
So if this thing na real na so she for just jam gate make dem keee me abi? 😭😭😭😂😂

Shakabulaaaaaa1 年前
@EjioguSunray

Noble🎖️1 年前
Omo see that gate wey she lock so na to give am more time to run 🤤 she get sense 😂 all man for e sef 😂😂

Goya Jr1 年前
Who tell una say dem be friends jst bcuz dem enter together 😂😂

Awelewa✨1 年前
Na ofofo wan kill that girl. Person way first you enter dey walk small small, you carry chest dey find wetin no lost 😂😂
