Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Which kind reasoning be this???😳😳😳 Una de talk oo
174,527 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Only that coat of many colors alone 🤐

This is what happens when you change your dealer... Cuz WTF!!!!

Una dey compete for who wan 1st enter hell fire ???? My hand no dey 🤷

This boy and him friend na really craze men for TikTok 😂😂😂

The lgbt community hijacked the rainbow color not up to 50 years ago. Joseph brother hated him simply because he was their father’s favorite. The grace of God was with him and that is why everybody liked him wherever he went. If he had slept with his boss wife he would have died

@poweide_jo ROYGBIV settings 🤣

Omo Una don dey rewrite Bible 😂😆

I no Dey o

Christianity is really a peaceful religion, if it was the other religion some group or set of people would have been calling for the head of whoever made such statement

U think say na everything dem dey take catch cruise baa?

People sabi use everything as joke..... Dem go soon call Jesus.. Dem fit say Y na only men Jesus choose as disciples. Dis generation needs therapy.

Omo i no dey o😭

The comment you dey find for this place post am yourself God no go punish you no worry 😂😂

Pass me your plug number bro😂

Na only men dat neega actually find grace for their sight tbf. Una sure say na even dream he interpret abi e get style wey Pharaoh never see before wry Joseph run give am? He even favored by Potiphar

Is he trying to say Joseph na Gabriel?

Every minute I spend on this app my chances of making heaven just dey reducue

Abi na Joseph first start oil man yansh before other people?😂

Even David and Jonathan story no clear e dey suspicious too

Make we no lie Na kala 🔫 David use kill Goliath

Make I no smoke waitin you smoke sha 😭😭

Christians joke about everything and anything Even God is a joke to them.

Can I have his dealer’s number because this reasoning go far o make we no lie

Shaking my head 😂 Some takes are so wild you just have to read them twice. The internet never disappoints with unbelievable reasoning. 😭

This trumpet no go tey sound. Una just wan bring this world to an end. Even heaven and hell me no Dey ready ooooo. Eeehhhhh

wetin this guy take sha

Hmmm you Dey make sense. Wait make we reason am!!!

Him don go smoke wetin pass ahm. 😂

Another one.

And gay men dey always fiooneeee! Hmmm

Wetin Dem give dis one smoke again

@starboybaysdayo God go ask this guy 😅😂 no call me Biko

Nor Worry Feel free to laugh he caused it like bruhhh 😂😂😂

Pharaoh intentionally make am him second in second in command so nobody go fit Dey follow am drag Joseph yansh… same way men this days Dey upgrade girl thinking say other men no go fit approach am 😂
