Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Which kind situation dem go put this guy 😭😂
9 Kommentare

𝙶𝙸𝙳𝙴𝙾𝙽 𝙶𝙴𝙴𝚉𝚉’𝙴 🏴☠️vor 1 Jahr
@TeniolaYBNL The answer to this question is “I can never have only 8,000 in my account in Jesus name”

ln comm.vor 1 Jahr
@TeniolaYBNL I go give my mom 2500 Give my gf 1500 And I go hold 4k now Even Jesus Christ don’t solve all our problems

Z2HTVvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL If Jesus fed 5000 people with 5 loaves of bread and 2 fishes, it means it’s still passible to give my babe 7.5k and my mum 8k from the 8k I have.

Itz Tottivor 1 Jahr
@TeniolaYBNL I go use the money play 2 odds, if he cut 2 of una go rest. 🙄

Sirwar Francisvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL He confuse them the more

𝗦𝗛𝗜𝗚𝗢-𝗠𝗙𝗠vor 1 Jahr
@TeniolaYBNL I like the guy… na so me sef go take dribble till dem tire

Jimoh Haadi Oluwaseyi, MBAvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL Even my wife knows that I will sort my mum first.

Sirwar Francisvor 1 Jahr
@TeniolaYBNL Dem go whine you but no panic 😂

Funmiluv😍vor 1 Jahr
@TeniolaYBNL Your girlfriend is wicked bro😂😭
