正在加载视频...
视频加载失败
Which of una been send Sporty code give this bros na😩😩
438,949 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

🤣 🤣 bia nwokem nobody forced you to play ni.. As e no dey work for u,stop playing,e no hard pass like that..

This one ordinary code dey kill am. Baba make him enter aviator first na village straight.

Baba said "walahi talahi" E be like say he dun use client money run 2 odds 🤣🤣🤣

Abeg make una try they send the one wey go enter oo🤣🤣 before hand go touch person bros don talk finish 🤣🤣🤣

Why a lot of people going broke and losing their hard earned money to betting is bcoz they get uncontrollable addicted to gamble, they want to play every codes them punters drop lol you can’t play every codes your life will be ruined in 1 week 😂😂

If you don't have a heart to carry your loss, stop doing b£tting.

😂😂😂 Hand don touch am😂 Lunch giveaway on my page

I will advice make he try this one🤔

😂😂😂😂😂

And one okooookooo go the mention my name
