Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Who be this boy sef ๐
44 Kommentare

No go buy stock at this your ageโฆ you dey create format for woman

No mind am ๐น

This boy don ruin my 10's๐ญ๐ญ

Lol ๐คฃ๐คฃ

Why I get feeling say this guy dey related to Davido.

As how na ๐

This young boy that is supposed to be at Library

Swears I dunno what's he's here talking about love ๐น

This boy go do pass odumodupink

How? ๐น

Odumodupink wey say him go die for Toto this boy na the warlord of toto

Na person wey they give am morning food I blame

Clara show am โview onceโ love life๐

Lol ๐

Laugh wan wound me ๐ ๐คฃ๐

Me too ๐คฃ

When i dey this age me and my friends still dey play rubber with slippers๐๐

Swears ๐น

When i still dey this age, me and my colleagues for don dey Local Authority primary school football field dey drag for position ๐น

He supposed dey library sef

No be you dey pay rent now.

@ItsAgbaje ๐คฃ๐คฃ

Young boy never too rush in to that billing estate otherwise you gonna learn ๐

Wtf ๐คฃ๐คฃ, life never lesson this one sehh ๐

Swears ๐น

Person wey suppose dey draw venn diagram

Young ODUMO ๐๐

At your age I pity you

He go later dey follow Andrew Tate

You never see anything ๐

Make no go study

Bobo dey create imaginary heartbreak scene for head๐ญ๐

Person wey suppose dey hustle

Him resemble blaq bones

๐ญ๐ญ๐๐

Clara how manage now๐๐ฅฒ

No go read for your GCE exam ๐๐ค๐ฝ

๐

My video of 5years don leak ๐๐

This is not funny ๐

Clara please ๐ฅบ

No be milkish be dis

Lol who will tell him?

Watin be this ๐คฃ๐คฃ
