Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Who be this boy sef 😂

80,395 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 44

Фото профиля No Name
No Name2 дней назад

No go buy stock at this your age… you dey create format for woman

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

No mind am 😹

Фото профиля 𝙸𝙼𝙾𝙽𝙸𝙲𝙷𝙴™🇵🇹🇪🇸
𝙸𝙼𝙾𝙽𝙸𝙲𝙷𝙴™🇵🇹🇪🇸2 дней назад

This boy don ruin my 10's😭😭

Фото профиля Blutbad
Blutbad2 дней назад

Lol 🤣🤣

Фото профиля Real Josh
Real Josh1 день назад

Why I get feeling say this guy dey related to Davido.

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

As how na 😂

Фото профиля D I D I
D I D I1 день назад

This young boy that is supposed to be at Library

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

Swears I dunno what's he's here talking about love 😹

Фото профиля Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧
Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧1 день назад

This boy go do pass odumodupink

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

How? 😹

Фото профиля Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧
Teslaboi🇳🇬✝️🇬🇧1 день назад

Odumodupink wey say him go die for Toto this boy na the warlord of toto

Фото профиля real j
real j1 день назад

Na person wey they give am morning food I blame

Фото профиля Sun Jigga
Sun Jigga2 дней назад

Clara show am “view once” love life😅

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

Lol 😂

Фото профиля A.C.A. DCL
A.C.A. DCL1 день назад

Laugh wan wound me 😅🤣💔

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

Me too 🤣

Фото профиля joker
joker1 день назад

When i dey this age me and my friends still dey play rubber with slippers😂😂

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

Swears 😹

Фото профиля OLUWAFEMI🤍309
OLUWAFEMI🤍3091 день назад

When i still dey this age, me and my colleagues for don dey Local Authority primary school football field dey drag for position 😹

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

He supposed dey library sef

Фото профиля Oluwa
Oluwa2 дней назад

No be you dey pay rent now.

Фото профиля M Λ R V ♡
M Λ R V ♡2 дней назад

@ItsAgbaje 🤣🤣

Фото профиля IFEDAYOMI 🎖️
IFEDAYOMI 🎖️1 день назад

Young boy never too rush in to that billing estate otherwise you gonna learn 😆

Фото профиля NAIJA🇳🇬TV
NAIJA🇳🇬TV2 дней назад

Wtf 🤣🤣, life never lesson this one sehh 😂

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

Swears 😹

Фото профиля yepwii 🌴
yepwii 🌴1 день назад

Person wey suppose dey draw venn diagram

Фото профиля Mills Eco
Mills Eco1 день назад

Young ODUMO 😂😂

Фото профиля kindghost
kindghost1 день назад

At your age I pity you

Фото профиля kanye East (online)
kanye East (online)1 день назад

He go later dey follow Andrew Tate

Фото профиля 50/50
50/501 день назад

You never see anything 😂

Фото профиля Blutbad
Blutbad1 день назад

Make no go study

Фото профиля just-Dre.
just-Dre.2 дней назад

Bobo dey create imaginary heartbreak scene for head😭😅

Фото профиля ⸿
⸿1 день назад

Person wey suppose dey hustle

Фото профиля EBUKA
EBUKA1 день назад

Him resemble blaq bones

Фото профиля ea
ea1 день назад

😭😭😂😂

Фото профиля Oremi
Oremi1 день назад

Clara how manage now💔🥲

Фото профиля Unknown 🤠
Unknown 🤠1 день назад

No go read for your GCE exam 😂🤌🏽

Фото профиля Pyrex💰💼
Pyrex💰💼1 день назад

😂

Фото профиля I’M BAY!🧍🏾‍♂️🖤
I’M BAY!🧍🏾‍♂️🖤1 день назад

My video of 5years don leak 😞😔

Фото профиля Gluxe lane
Gluxe lane1 день назад

This is not funny 😆

Фото профиля THEBIGMUNA🥂
THEBIGMUNA🥂1 день назад

Clara please 🥺

Фото профиля chidindu victor
chidindu victor1 день назад

No be milkish be dis

Фото профиля Adekola
Adekola1 день назад

Lol who will tell him?

Фото профиля tkp
tkp1 день назад

Watin be this 🤣🤣

Похожие видео