Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Who be this boy sef 😂
44 Yorum

No go buy stock at this your age… you dey create format for woman

No mind am 😹

This boy don ruin my 10's😭😭

Lol 🤣🤣

Why I get feeling say this guy dey related to Davido.

As how na 😂

This young boy that is supposed to be at Library

Swears I dunno what's he's here talking about love 😹

This boy go do pass odumodupink

How? 😹

Odumodupink wey say him go die for Toto this boy na the warlord of toto

Na person wey they give am morning food I blame

Clara show am “view once” love life😅

Lol 😂

Laugh wan wound me 😅🤣💔

Me too 🤣

When i dey this age me and my friends still dey play rubber with slippers😂😂

Swears 😹

When i still dey this age, me and my colleagues for don dey Local Authority primary school football field dey drag for position 😹

He supposed dey library sef

No be you dey pay rent now.

@ItsAgbaje 🤣🤣

Young boy never too rush in to that billing estate otherwise you gonna learn 😆

Wtf 🤣🤣, life never lesson this one sehh 😂

Swears 😹

Person wey suppose dey draw venn diagram

Young ODUMO 😂😂

At your age I pity you

He go later dey follow Andrew Tate

You never see anything 😂

Make no go study

Bobo dey create imaginary heartbreak scene for head😭😅

Person wey suppose dey hustle

Him resemble blaq bones

😭😭😂😂

Clara how manage now💔🥲

No go read for your GCE exam 😂🤌🏽

😂

My video of 5years don leak 😞😔

This is not funny 😆

Clara please 🥺

No be milkish be dis

Lol who will tell him?

Watin be this 🤣🤣
