Loading video...
Video Failed to Load
Who be this one again ?? See resemblance 😂😂
1,105,802 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Four-eyed Edo Boy™2 years ago
You no go know say you get doppelgänger somewhere till you blow

Oyindamola🙄2 years ago
I tell you 😂

DotBoy😈🔥2 years ago
“This Range Lovaa comes with a 360 Kamara” Kwenu people no go kee me 😭😭

Oyindamola🙄2 years ago
😭😭

Joseph Icøn2 years ago
Aba don finally produce fake ola of lagos

SACRED REPORTER $EVOX 🌐2 years ago
Your car is not ugly, you just need some alloy rims

Lei?🧞♂️2 years ago
This one na Igbo Ola oo😭

Chiboy2 years ago
Imagine say him from Anambra. Lange Lover, Camala, 320 mirrion Naila, money dey Ragos, Stop Praying.

Nnamdi 🦅2 years ago
This one na Obi of Abia

Shegun 🌪️🌟2 years ago
nothing wey aba no fit do, how dem take do itel ola of lagos?
