Loading video...
Video Failed to Load
Who be this one again? Shuur ๐
267,905 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
37 Comments

Your wayward children don too plenty

Too many

Una go soon plenty pass ratels

Omo una don plenty oo ๐คฃ

You no recognize your students again

Them too many

Your family don large

Nah everyday your Egg they harsh ๐๐

Shuur

Geh Geh in embryo. This one wan start him fooling journey at a very tender age.๐

Make good advantage of gehgeh's influence, you won't regret it.

Efcc, come see wetin you want make Nigeria youths dey do with their lives ๐

All the eggs wey you lay that year don dey Harsh

Gehgeh just born plenty pikin full different state ๐๐

na content creator prof. na so dem dey do๐๐

This one carry enn mama new corset ๐๐๐

๐๐

Nah big celeb you no knw am

This your actions no really funny when you do am, nah when other people try to mimick you, it's always funny.

Make dem jus nuke the country abeg ๐

Your students don dey graduate oo. Congratulations

This one resemble you finish ๐๐๐

you gave her mama belle run GehGhe na your seed you plant

So accurate, go ask your papa friends where the dey go hangout las 15-20 years ๐

These your Children go Wacko pass you o๐๐

Na your son ๐

GehGeh, GehGeh,GehGeh,GehGeh, how many times I call you, you see waiting you don trun our upcoming leaders too,GehGeh, how many times I call you, E go better say you come out for 2027 Election make we know say na you be our Leader, even me I dey dend my waste dey wakaaa,

Gegeh your children don dey grow up o

Are you denying your talent?

Geh Geh this one no go pass Aspirant for your university ๐

Even him papa shock, cause himself ๐ confuse

This your pikin no get strength, you no dey feed am?

Na everywhere Gheghe get children for inside Nigeria oo๐

Na everyday your eggs dey hatch ๐ญ๐

Geh geh is that you?๐ U don dey re incarnate in another pesin body??

No be you spread the virus๐๐๐

Your first born ๐๐๐ as Geh Geh woman dey โฆ son too must dey now๐๐
Related Videos
Abeg who be this one again ๐
๐๐๐๐ข ๐๐๐ฃ๐๐ข๐ฃ
29,436 views โข 1 month ago
