Loading video...
Video Failed to Load
Who be this one again?๐๐ญ๐
86,588 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

So Iโm currently on Sensogram ๐๐๐

Shout out to Ogun state๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ณ๐๐

Ogun state to the world. ๐๐พ

Ogun state keh We reject you๐คง

Make sentence with Elizabethโ A for apple ๐ซต๐ผ๐ญ

This girl too will say someone is not her spec

Na that hundred and one thousand spoil everything ๐โโ๏ธ๐ญ๐ญ๐๐๐๐

Ogun state people just too dey brilliant ๐

If dem dy get masters degree for being a f00l she for don achieve am

When they post literacy rate, Yoruba go wan kill person ๐ make una come carry una sister

Person way edit this thing no go make heaven ๐ญ๐๐ put your ear down

As funny as this video is, itโs also a harsh reminder. A lot of these young ladies out there are nowhere near the hype they give themselves. Itโs funny, but honestly sad and disappointing.

Na to do olosho den sabi nothing Dey that skull

That guy strong o . E no even laugh small

This can't be real, Na A.I.

God abeg ๐

You eexpensive ooo to mumu like this ๐

Ahhh ๐

Ogun state ๐๐๐๐

E no go pass ewedu girl ๐ญ

Na my babe!

Na dem type dey happy when them hear person say school na scam ๐ damnn

Abeg what did she say is her favorite position ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wat are you saying ๐ณ

Holy shit ! ๐๐๐๐๐๐๐๐ Funny how Iโm presently in Ogun state for a project

I FEEL LIKE FAINTING HERE ABEG

Shout out to Ogun state ๐

Efu Wereey lorupa jere

Is it the same Ogun State that Rufai Oseni of Arise TV came from?

@blaze_neco

Them and ibadan na the same ๐๐

Na them @AdesolaMulkah and @Harleemss be this ... Ogun state ๐ญ๐
