Loading video...
Video Failed to Load
bro this egbon no go keeee me for this app 😭
38,399 views • 4 months ago •via X (Twitter)
40 Comments

Shame has no shame 😭

@Rmadonyfc_ bro I’ve been crying since yesterday 😭

You still dey listen to this one🤡😂

I don block the werey person wey sabi club wey him dey support

At first I thought that was you till I read the caption

😭😭

Guyyy 😂😂😂😂😭😭😭 think say Barca get level

I just dey laugh 😂

@ArdaRMA15 I just don’t like this videos always making videos like say e get who dey follow am fight

Bernardo dey camp with Ronaldo and una think say he go pick Barcelona oya nah

Ah nah true ooo I don nab am😭🙏🏽

😭😂

What is his page

Pesin wey decamp comot Chelsea go Barca😂😭

Dey shout class like say na secondary school e Dey, madrid and mou call you and you’ll say no??

@QuadriOPE18 You caught him red handed guy

@QuadriOPE18 Walahi😂

Kombo and this guy I no no who dull pass 😂😂😂

"Why argue with a Barca fan, when you can wait"

“He say na class “

Eno real

😂😂😂

We don put body now, shey hin body don calm?

Guyy 😹

@OnyChr82021 Nino 😂😂😂

@Xcellent70 😂😂😂😂

@salmanlemi 😂😂😂😂😂😂😂

😭😭

This bro dey pami😂

🥴🥴🥴

You fit get class make e be 2nd class 😭😂😂 na this small b2b la Liga dy deceive this ppl .. make person wey e brain dy work choose 0 UCL in 12 years over 6 in 10 years 😭 werey mention class 😭😂

😭😭😭

took us 36 hours

Na mumu 😂🤣

Na animal 😂😭

Nino na agbaya normal😂 E wan bully Madrid fans. Perez ended up bullying Deco

The guy too useless, zero ball knowledge. How can I take someone who dumped his club after a bad season seriously.

@_Yurdy Celebrate your old man transfer na. 🤷🏽♂️😂😂

Shame of thrones😭

Barca fans are delusional
