Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Why else are we here 🤦🏽‍♂️😭

126,266 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Shubby
Shubbyvor 10 Tagen

Why are we here na? 🤣

Profilbild von diamond🏂
diamond🏂vor 9 Tagen

Feed me ur boobs 😭

Profilbild von deyvid
deyvidvor 10 Tagen

You so thirsty what’s wrong with you?

Profilbild von Jaden Anozie
Jaden Anozievor 9 Tagen

We are all adults here na😭

Profilbild von Hamsik Yusuf
Hamsik Yusufvor 9 Tagen

Omo the settings no go well😂

Profilbild von BIG JAM 🦅✨🌚
BIG JAM 🦅✨🌚vor 9 Tagen

But shey dem come apartment to play? 😂😂😂😂

Profilbild von 23💔💰
23💔💰vor 9 Tagen

I hate this kind setting everybody go de act like dem no know why dem Come

Profilbild von Basit Ibrahim
Basit Ibrahimvor 10 Tagen

This guy no fit beat the mumu man allegation

Profilbild von Olawale Olaniran
Olawale Olaniranvor 10 Tagen

Divine neva dey use Ragebait dah tym😂

Profilbild von Ghost
Ghostvor 10 Tagen

I feel you bro.. konji na bastard

Profilbild von Jompa black
Jompa blackvor 9 Tagen

You didn't start with "We are all adults here"

Profilbild von BIG ROCKY ✝️💙♥️
BIG ROCKY ✝️💙♥️vor 9 Tagen

Divine too sabi sha 😂😂

Profilbild von Truth hurts
Truth hurtsvor 9 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von ogologotuz🦅
ogologotuz🦅vor 9 Tagen

This boy @_thetrenchboy don too mumu way be say I just need see your profile I don begin burst laugh bro u kill this one

Profilbild von CGE_🌱
CGE_🌱vor 9 Tagen

Mex 🤣🤣

Profilbild von Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹
Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹vor 9 Tagen

Na that let's watch something part dey weak me brooo

Profilbild von T E M I
T E M Ivor 9 Tagen

Trench boy too useless 😭😂😂

Profilbild von Destro
Destrovor 9 Tagen

😂😂

Profilbild von CapDux_UX🇵🇹
CapDux_UX🇵🇹vor 9 Tagen

This cringe like mad 😂

Profilbild von O.D
O.Dvor 9 Tagen

it just adult movies na

Profilbild von Big-Marshall
Big-Marshallvor 9 Tagen

Omoo see as all of dem rage bait the ragebaitee 🥴💔😹😹

Profilbild von Ridwan Isola .A
Ridwan Isola .Avor 9 Tagen

😂😂😂😂😂😂

Profilbild von freeyourbitch_aduke🇳🇬🇬🇦
freeyourbitch_aduke🇳🇬🇬🇦vor 10 Tagen

Them Dey rage bait you ni which kind nonsense sleep over be this na

Profilbild von V£ñøM KGEN
V£ñøM KGENvor 9 Tagen

Werey why u dae mention egbeda

Profilbild von Peters Ajibola
Peters Ajibolavor 10 Tagen

Blood of Jesus....

Profilbild von Miracle.🙂
Miracle.🙂vor 9 Tagen

😂😂😭

Profilbild von ogologotuz🦅
ogologotuz🦅vor 9 Tagen

@_thetrenchboy make a video of guys that pretend pretend of listen to gospel songs just because they been expecting some something after e don show boom dey don turn wayward again 😂💔

Profilbild von Confirm🥷🏻
Confirm🥷🏻vor 9 Tagen

@abazwhyllzz 😂😂😂

Profilbild von temitayo shegs
temitayo shegsvor 9 Tagen

But why are the girls pretending naaw?? Wetin dem dey do for sleepover??🙄

Profilbild von Ebube!
Ebube!vor 10 Tagen

Settings guy 😂💔

Profilbild von just emma😎
just emma😎vor 10 Tagen

He don finally drop another one

Profilbild von Mide Mané 𝕏
Mide Mané 𝕏vor 10 Tagen

Guy i don laugh tire 😂😂😂😭😭

Profilbild von iOccupyNigeria
iOccupyNigeriavor 9 Tagen

Good one.

Profilbild von UNKNOWN_E
UNKNOWN_Evor 9 Tagen

😂😂

Ähnliche Videos

Why are we here
0:21

Sensitive content

Why are we here

Durrvish

31,463 Aufrufe • vor 1 Jahr