ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Samson no wise ๐๐ฅ
92,965 ๆฌก่ง็ โข 1 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Lol ๐๐๐ he sure say once they don give your draw soup with hot garri U go even open mouth tell am were all Una family power dey Just dey play

You and garri yellow ๐๐๐๐

@ZChindo If I chop Belle ful I will lose my strength

Woman wey hold clipper ๐๐๐๐

Your strength na garri yellow and ogbono soup

You see that ogbono soup n Garri yellow na your weak point be that and big Oma know ๐

Na ogbono, periwinkle and garri yellow this guy enemy go take carry am ๐น

The denominator wetin bikonu ๐ง๐

Delilah yansh must big na only wetin fit fall man be that

Do you know how many times he lied to Delilah about the true source of his strength? Try dey read Bible guy

I know say he go find way shout โwhatโs happening โ before the video go end

This one just won chop him garri yellow Finnish

Samson messed up How can you be minister of defence and with the nation's nuclear launch codes in your hands fall for a foreigner and still trust her despite setting up your ambush multiple times. Mba! Samson no try. And kudos to Delilah for getting the job done despite setbacks

With snail and garri yellow,dem do take ur strength

U dey give me joy... That hot garri yellow na folllow come

And him see the clipper na very mumu boy๐ Lambs dy cry ๐ญ

E say na woman wey hold clipper

Where this guy com from jeezzzzz I don laugh tire ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Dey play. He did that too but she kept pestering him to tell her the truth๐

Oga lekki no dey that time ooo Na why e no ask her

Mi Amorโ Me Amu โ ๐

This one na werey shey Samson get Opay acct? ๐๐

Because there's no Opay or Lekki in the days of Samson

Delilah na bad bish

I bin dey await that ogbono soup line. Surely I'll loose my strength ๐๐

What if she poi$on the garri yellow and ogbonno soup ?

Whass happening ๐คฃ

I watch the story last night ๐

Guy you and garri yellow,

Mighty man in battle ๐

This guy don finish me๐๐๐๐

Samson whatโs happening ๐๐

U nd dis garri yellow๐๐

๐๐

Fanta wan wreck the Delilah ๐คฃ
