Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Why you no draw rose 🌹😂🔥

13,239 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

20 Kommentare

Profilbild von MugiwaraTony
MugiwaraTonyvor 1 Monat

Fanta go wear your real cloth jare You don dey use person shirt do fake life😂😂

Profilbild von paul smith
paul smithvor 1 Monat

Wetin dey soft about scorpion 😭😂😂😂

Profilbild von Shadrach is OK
Shadrach is OKvor 1 Monat

Your eyes don see things 😂🫵🏿 You’re happy say person papa kick bucket ke??😂

Profilbild von leelee
leeleevor 1 Monat

Wetin be this 🤣🤣🤣

Profilbild von Awesome babe
Awesome babevor 1 Monat

No ogbono soup and garri yellow today 😩😩

Profilbild von CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙
CHUKWUBUIKEM ✊🫶🏻❤️💙❤️💙vor 1 Monat

Me personally dey suspect you say na you kill her papa so that she go dey sleep outside for your house My prayer be say anything Una do for night make belle enter

Profilbild von unbothered
unbotheredvor 1 Monat

🤦‍♂️😂

Profilbild von TheQuietMind
TheQuietMindvor 1 Monat

Soft and wicked na. That is why

Profilbild von Vince
Vincevor 1 Monat

You go fit marry girl wey no sabi cook Ogbono soup?

Profilbild von SANTA
SANTAvor 1 Monat

Present twice 🤚🏽😂

Profilbild von Zicco Neihro
Zicco Neihrovor 1 Monat

Tell them oo 😂

Profilbild von Hum1819
Hum1819vor 1 Monat

This guy 🤦🏿‍♂️🤦🏿‍♂️😂😂

Profilbild von Fego Agarry
Fego Agarryvor 1 Monat

Na baby hippopotamus

Profilbild von crypt_charles
crypt_charlesvor 1 Monat

Fanta leave me na😂😂😂

Profilbild von Peter
Petervor 1 Monat

Fanta abeg na 😂😂

Profilbild von Chelsea Gibson
Chelsea Gibsonvor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von 𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️
𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️vor 1 Monat

Bad guy 😂😂😭😭

Profilbild von EmzyEno
EmzyEnovor 1 Monat

Hope you dn chop Garry yellow and ogbono?

Profilbild von Tob Omad
Tob Omadvor 1 Monat

This guy is always funny with these talks..

Profilbild von Agbaje Adedamola
Agbaje Adedamolavor 1 Monat

No be lie my guy 😂💔

Ähnliche Videos