正在加载视频...
视频加载失败
Why you no draw rose 🌹😂🔥
13,239 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
20 条评论

Fanta go wear your real cloth jare You don dey use person shirt do fake life😂😂

Wetin dey soft about scorpion 😭😂😂😂

Your eyes don see things 😂🫵🏿 You’re happy say person papa kick bucket ke??😂

Wetin be this 🤣🤣🤣

No ogbono soup and garri yellow today 😩😩

Me personally dey suspect you say na you kill her papa so that she go dey sleep outside for your house My prayer be say anything Una do for night make belle enter

🤦♂️😂

Soft and wicked na. That is why

You go fit marry girl wey no sabi cook Ogbono soup?

Present twice 🤚🏽😂

Tell them oo 😂

This guy 🤦🏿♂️🤦🏿♂️😂😂

Na baby hippopotamus

Fanta leave me na😂😂😂

Fanta abeg na 😂😂

😂😂😂

Bad guy 😂😂😭😭

Hope you dn chop Garry yellow and ogbono?

This guy is always funny with these talks..

No be lie my guy 😂💔
