Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“Wizkid dey sing chai, God forbid” 😂 -Blord
37 Kommentare

BLord too sabi

He Dey follow who know road 😂

Gbam

R2Bees and Wiz need a joint Project.. Straight to the max

Big Wiz song dey sweety everybody😂

Everybody naa FC normally 😂😂

King BLord keep cashing out anytime that Mugu VDM preeq seller open basket mouth😂😂😂

I been think say na only me discover this hit 😂😂😂 This song dey burst brain

🤣🤣🤣🤣🤣

When the mumu go cause trouble, na that time hin dey remember Wizkid cuz of FC support. Very useless fake billionaire this one 🤣

Bro tryna buy FC love 😂😂 Blord wey be proud 30BG before even name properties after davido name still tag davido when he made the post He want FC backing cus FC and Vdm no de agree😂😂😂

I thought he was doing it for clout. Wow I love him now

Blord no even send at all😂 di werey just dy listen to Wizkid, peace of mind

Everybody go confirm am

@grok title of the song pls

My guy follow winning team so e go fit defeat that Mumu VDM 😂

What's the title of the song please 🙏

Straight from mars brooo

He sabi greatness 🦅🦅

Blord na old FC 😂 Respect man !!!

Davido go call BLord wife again 😂😂

VDM and Blord fight dey sweet me no be small😂😂😂😂😂

❤️🦅

Fc choke but we nor dey shout

Na fc Dey make am breath him sef know 😆

🔥 🔥 🔥

Big wizzzz 🦅

Everybody be using my 🐐 to engagement twisted mfs😤

Na wetin i dey always talk be this, different styles and different sounds, he go carry you reach everywhere, no be like that other Nigga with bunch of talks with the same sound on a nice beat.

this guy na cruise 😹😹

Biggest ❤️🦅

Blord knows what's good

Be like B lord never hear this vdm new talk 😂

The boy is too good 🎤🔥

@Guccistarboi I don Dey like blood

😂😂

Na these type songs dey make me know real FC..this one is a deep cut
