Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Your next move?
133,728 görüntüleme • 25 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

See the one my colleague catch for her house?

Wetin be that thing they say about life giving you lemon abi lime and make something out of it again?

Omo. Nah to fess go the shop of the woman selling pepper. If she no dey nah to visit her for house to buy some pepper and onions. The rest is history

Which location be this, make I pack come 😞

Omo na so point and kill take waka enter my house free.

Just catch it first from the water make e no run .. then buy rice n tomatoes.. the rest na thanksgiving

First cry first 🙂↔️

Na to bring onion, pepper and stove straight 😂 Flood don turn to free harvest, no need go market again.

I go chop am na , na my house e Dey I no thieve am

The lady behind the video na cruise, ahswear.

I go chop pepper soup tire 🤣

Them done buy scent leave already

I'll catch them and examine if they are broodstock worthy.

Catfish pepper soup

Your landlord dey up dey look you

Me🙂↕️😂

Better catfish pepper soup

Na to start catfish business sharply

I see this all the time whenever it gets flooded where I live in Ago Palace way.

Una dey train 🐠🐋🐟😂😂

The joy of seeing the catfish don make her forget say water go don enter their house

Pepper soup don ready be that lol 😂😂

Ah catch them fast 😁🤪

This house is going for just 2m U don see am now 😂😂🤭

I don start fish pond like this... what a miracle working God....😅

Pepper soup oooo

God no forget anybody 😂

Open pepper soup joint now

Every where don pepper soup be that

Instead of me to wonder, I go ponder

Na to leave am go my house

Na opportunity for you to start catfish business oo

Port harcourt right now

Pepper soup is assured
