Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Zeeski e de sup for falomo 📍
387,142 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

This one no follow your laptop crash? Abi u yuss record this one?? I hope say falana go sue you.😂😂

You going off beat bro Your producer just sucking ykur money not telling you the truth or correcting you to do the right tin Fix it your good lyrically I just said tht to encourage you ni o I no mean am o You poor die Just give up bros

Your life don spoil I love you😭😭😭😭😭😭

Walahi if I be police I go just Dey arrest you anyhow guy 😂

Omor abeg this is hard af To listen too by the way

God pls kill all these alte artist.

First na yaba, now na Falomo😭😭😭…. Go back to skits bro, or ask Bae_U to help you come up with something that would make you stay relevant😭

No glaze this guy's feature bag is insane He knows how to flow on the beat and purposely break any from the beats rhythm

it’s like this one is mad

once una don pop 2k molly una go dey feel like Merlin

Nah God go help me pun!sh you for this. I been dey scroll up ooo I no know why I paused to play this rubbish.

Thank God say i don renew my Spotify subscription make Spotify no go do mistake Advertise this song for me

Drugs don destroy this one life

You try, but no try this thing for your life again.

God abeg block this guy throat for me…I go still jam the gbedu sha

Which rubbish be this guy who Dey this boys upload this rubbish for streaming platform truth be told delete this shit

I think say your Laptop don spoil nau 😭😭🤡

Mercy for us na

I swear guy i wan fight you…like mad!

You don ruin my youthful age 😭

this guy needs to stop this nonsense already

You just dey violate my human rights dey go. Guy see as you just ruin my mood. 🤨🤨🤨🤨

let’s collab

People Dey Wey Dey listen to this thing?

If dis dey on repeat mad man fit kneel start to de shout beg for mercy make dem end hin life

no be all your poison crash for that laptop?

What’s this zesty ass dance you’re doing broski??😭😭

Pity us na . Wetin be this

bruh sampled the greatest xxl freshman freestyle beat

Na who dey sell these beats for you I dey vex for.

I thought your laptop got spoilt

I think say ur laptop crash 😔

If na to dy serve mad people food, vacancy dy for you bro.

Not too late to go back to school.
