Loading video...
Video Failed to Load
Another date gone wrong😂😂
100,229 views • 1 day ago •via X (Twitter)
42 Comments

Aje Ozain better this one by far 😂😂😂😂 . Ozain na red flag, this one na red canopy

😭😭😭

You self know . Abeg bring Ajadi Fleximore my padi come next outing . Make I see

Is this guy from ilorin? 😂.

Yes

Cause the way he worded those words and the tone he used, he has to be someone who was raised in Ilorin 😂

So, with all the hours you too for salon to make this fine hairstyle to go on a wrong date again. I pity you 😭 Arike 😂😂😂

No be ordinary eyes again

We need to do something about it then 😂😂😂

Me n you gats talk one on one…this one don pass ordinary eyes

Walai

Keep trying, a moving woman will meet her luck one day 😹😹

If you are ignoring signs, you will surely see wonders 😁🤣😂This one na real agbako

😂😂😂😂😂agbako made😂😂

Talking like this Ilorin agbon adugbo ...this one worst pass Ozain and Adigun 🤣🤣🤣🤣

@arojinle1 Don’t worry keep trying 😂😂😂😂, na that guy wey Dey talk jargons like mad man i want make you hang out with next

@TalkWithAyanfe Shey you go marry like this? 😭😂😂

Na Ozain brother be this 🤣🤣🤣

Se o wa roko lo dun yii baayii December ma ti de tan!!

Agbako gidi

😂

@AbiolaZupakid You don buy market 😂🤣🤣😂

Your journey still long ooo Where you dey jam dem sef?

Koti e yemi😂

@arojinle1 He is good for you ! Atleast he was straight forward with you

You and this ur brothers 😂😂😂😂🤣🤣🤣❤️❤️❤️. I wonder y u still get body😂😂 Cod them too dey stress u

Sorry Arike next time go on a date with Sanyeri

😭🤣🤣🤣

Aríkẹ́, Jẹ́ńgbẹ́ ò jáde, wàláhì, o nì régrẹ́tì rẹ̀ fa 😁

The guy na Ozain junior brother?

You no fiii see husby... 😀😀😀😀

This guy no go kill me

Na sista you go do eventually

O da bahun 😂

@Stoner69298461 😂😂😂

KOTAN 🤣

Haaaa. O tun ji aso

Shey you go marry bayii🤣

@theayoadams 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

“Specer occation” 😭

na Ozain brother be this....

@arojinle1 Don’t judge a book by it’s cover
