Loading video...
Video Failed to Load
lol Asake go tear ACL
153,287 views • 2 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

Even Ruger will take Asake's redbull over this.

Una dey whine me 😂😂

I be ruger fan but, go sleep jor, He can’t even lace Asake live in London 😹

Lies

You know damn well it’s true like mad 😂

Nooooooooo

Bro calm down ooo asake red bull performance? Let's be sincere e no reach

I don laugh tire 😂😂 Asake's Redbull performance covers all these. EASILY !!

See peak delusion😂😂😂😂😂😂 No concert last year came close to Asake's Red Bull Symphonic

lol asake and rugger Dey the same level first of all Who streamed this performance You know watin asake do for Red Bull 😂

Ruger sef go choose asake redbull😂

So una self Dey exist 🤣🙏

Make I no laugh abeg😹😹😹

Una Dey here Dey compare Red Bull symphonic? Crazy!

Ruger has the better vocals. Aside from that, ruger does not have any performance that tops asake's redbull symphonic.

As how naww I support asake for this one Wetin be dis 😭😭😭😂😂😂

With this small crowd lol

Una really dey craze Symphonic na joke to you

Ruger's vocal is not talked about enough fr

🔥

You go need you as you go take dey talk ooo 😂. If no be say I F with you I for tell you something 🥱 You no fit beat that Asake Performance

You sha dey find engagement who be this mgbeke you dey use compare my idolo

I’m going to sit this one out 😭😂

Bro na asake redbull dem nominate o…

𝙈𝙖𝙠𝙚 𝙝𝙞𝙢 𝙜𝙤 𝙧𝙚𝙘𝙧𝙚𝙖𝙩𝙚 𝙍𝙚𝙙 𝘽𝙪𝙡𝙡 𝙛𝙞𝙧𝙨𝙩

Asake no perform reach ruger na, all those en performance wey be heavy auto tune? They all know lol, watch ruger bounce performance on glitch you go know say all those asake performance na fooling

Nbl. RUGER don tey. But make dem give AG BABY

Abeg go sleep

No video go overtake Asake Red Bull videos

Abeg na

U no pity ur self at all 😂😂

lol
