Loading video...
Video Failed to Load
🚨BLAQBONEZ NEW SNIPPET Hows it Sounding ??
402,253 views • 1 month ago •via X (Twitter)
31 Comments

Vict0ny would cheeeew this beats to bits

Sound better on 1.25x speed 😅

Bro sampled victony's slick

Blaqbonez 🤦🏽♂️🤦🏽♂️ Take me back to Cinderella girl Era Stop going with the trend and give us quality🤷🏾♂️

He go need feature Asake again oo This one no fit top charts

since chanel, he’s been on a different wavelength

@BlaqBonez No be today wey i don believe in blacky 🔥

@BlaqBonez Sounds like slick sample

Yo! Na pure street energy be this. Blaqbonez no dey miss at all 🔥

No be today blaq dey cook!🔥

Blaqbones for like jump on dis beat too Abi wetin una feel?? Let’s Tag him family

@collinsbajayi i am actually loosing my mind right now 😭🔥🔥🔥🔥

Gbabonez is already in his No-Hit Era, na to dey rewarm fl0ps remain.... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Nigeria music artist don crazé finish😂 Na real hit be this 🔥we dey anticipate 🔥✍️

I see @Spynxdoor smile come my face joor .... Stubborn nigga 🏆

This guy ....hin no fit expire 🔥🔥🔥😭😂

P Priime Oya gbemidebe 🥹

Na this guy that other rapper want compare himself to ?

Come add black sheep forever black sheep for life😮💨. Make Una reconcile abeg

E no sweet.

@BlaqBonez don unlock some inner demons 😈

Omo dem Scotty go beg Emeka for am to free this vibe anytime soon! Ikebe, FYP, Chanel, Big Performance! Omo this next @BlaqBonez album is gonna be super burti

Omo imagine say as blaq dey rap you go just come hear that female voice “tenski” 😫❤️

Leave victony slick and sound

Imagine odumo on this ? But they beefing smh

Werey sample slick

This is sounding hard ngl 🔥 Fresh Price 🖤

@BlaqBonez this album might be your best o. Yeeeee see hit!!

No1 straight…make frogido go rest

@Odumodublvck_ cry for me

He good gan. I too love am.


