Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Bushmeat wey get human rights 😂😂😂
105,869 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
48 Yorum

Sultan talk am say one day bushmeat go pass the hunter 🤣🤣😂😂😂😂

Na truly bushmeat wey dey catch hunter 😂😂😂

😂😂🤣🤣

When the uncivilised goes to a civilised society, civilisation begins to look like a circus to them. All they know is thuggery ,niggatry , and low IQ ways of thinking . An animal simply grazing is seen as food just for the sake of it

It’s so easy to know people who aren’t loved at home !! You will heal ❤️

Loved at home, lol Just because you want to eat an animal grazing on its own ,a beaver at that Uncivilised n**gers , its no wonder Nigeria is a shit hole

@c_mobike Are you this fweeeelish, that you can't differentiate joke from reality

@c_mobike Yh joke , put him in nigeria and he will eat that animal, Uncivilised MOFO

@Rixhmani @c_mobike Bro e sure me Tinibu has messed up ur life aje😭😭😭 face ur government abeg no be him spoil ur life

@Rixhmani @c_mobike Look at my page before talking rubbish. What tinubu?

The Nigerian name na “bushmeat”, buh na beaver 🦫 Everything na food for us lol. How you go see living thing buh you don already cook am with word? 😂 Be like make you Dey call humans “City meat” lol

Bushmeat wey get lawyer 😂

And him lawyer get lawyer wey get lawyer 😂

No be lie ooo 😂

Kill am nobody will see you

Come I go show you where e enter 😂

See as these ones be like goat wey dey graze🤣

The bushmeat na City boy

Omor these guys dey flex for dat place oh 😂

See e fat come fresh like paw paw

Baba no touch am o, na that time you go know say the squirrel get government tag 😂😂 na better senior man o

Use style touch am first😂😂

@fizuofficiial You no hear Nwinwo Nwinwo 🚨??? 😂😂

😂😂😂

Meme organic 😂😂

So if nor be abroad you for kill am ? Hungry idiot

Internet sha 😂

Omo that meat don fat ooo ahhh mogbe

Bush meat wey get lawyers like shooter 😂

Kill am first I wan check how the meat go be

Some of una just Dey cry for comment section and if Christmas come now nah all of una go buy chicken go kill for house Abi chicken no be living thing too 😂

Now this is a sign these animals do communicate with their offspring cuz tell me why squirrel wey them born two months ago for this Nigeria go see me Dey run 🥹😂😂

Off camera worlor hin head

As I dey watch this video, rain🌧️🌧️ dey fall. 🤔🤔🤔 You can imagine wtin dey my mind 🤣🤣🤣🤣

Meme beauty

Put am for bag bro Nobody go search you.

Better pot of soup and stew for don ready sharp…

Na city being

@Miponthehunter would have show him who he is in short

The bush mate get government tag ooh

A working society ✍️💯

Why do you expect a beaver in Nigeria mean while even rats everyone eats it and say it’s rabbit 🐇 more like rat meat

You sure say una two no be cousins 😭 una too look alike 😂😂

Senior man, shebi you carry bag? Abeg do the needful

Oga I tag you for one post. Nor dey do like say you nor see my tag. 😂😂

Kill it first I wan see something

🤣 🤣 Asin ehhhh

E know say e get right to live as animal 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Ojukwu don go carry OS wey get serious boyfriend 😂😂😂
LONEBoi
135,065 görüntüleme • 20 gün önce
Sensitive content
Yahoo boy order ashawo wey get grace😂😂
Jasper Ziggle 🥷🇬🇭 🇺🇸
255,362 görüntüleme • 1 yıl önce
