Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
CarterEfe wetin be this ? Shuur
107,581 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Carter Efe na stream lord 😂😂😬

They no born you well to predict this guy, wetin be this 😂😩

Listen... Akure

Fear nor go let carter hit dis one the way he dey hit kolu sha 😂😂

Dis guy another level of craze

He's learning from you

why he resemble kolu 😂

Gehgeh that guy look like you oo

😂😂😂😂 This man

Na Oracle 😂😂🤣🤣

Person we don Dey mad 😠

Where Carter Efe to see this people😂

the guy get swag pass me and you sha

The guy just Dey tear swags 😹

Na small sugar daddy

Hahaha

😂

Carter no well normally 😂😂

Leave him alone

If person never kpai for him live stream him no go rest

Chai nawaooo 🤣🤔

@OzClassiq Wetin be wetin?

Fine bou

The guy just funny

Lol 😂

E reach to ask

No be @iamnasboi ein KOLU that ??😂

Abeg wetin be the dwarf name

Nor be your brother 😔

@PremierOlu .wetin be this 🤣🤣🤣

You fine reach the guy ?

Wey rango lizard 🦎 this 😂😂

Carter no gree for anybody

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Listen to this freestyle guys ❤️☺️
Похожие видео
Wetin be this wey Carterefe dey do nau... WTF ??? 😳🙆🏽😂💔
Catalogger
55,198 просмотров • 3 месяцев назад
Sensitive content
Carterefe too like yansh see wetin he deh tell This girl for livestream 😭😭😂😂
D3VID 🐢
120,322 просмотров • 9 месяцев назад
