Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
CHIKE WHY ๐๐ฅ
54,076 Aufrufe โข vor 5 Monaten โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Na only women they support that Chikeโs behavior the thing shock me ๐คฆโโ๏ธ๐

This fanta nah crazy guy ajeeh ๐๐๐

I never chike anybody wife before so they cannot chike my wife

Fanta wetin be chikadize again this man ๐ ๐ ๐๐

Bro be careful with your content o, you've gone viral, be smart enough to avoid litigation make dem no use u shine.

Did Chike use gun to get it clear with Frank's Wife? Nigerians are so distracted when election is close by

๐ฃ๏ธChike really heartless because that man talk say e beg am Ooo

For me, na Chike and Sandra I de pity. A young bright boy like that will now stay faithful to an ex wife? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Abi Sandra will get her own cup of tea there? Can somebody answer me?

Baba which one be the chikadize am ehh

Wetin con be my own like this ๐๐ญ๐ญ

E reach your turn to do trend u come Dey sing ๐ Be like u wan make dem chikadise u ๐คฃ

Chile never really know wetin he put hand ๐

Mumu boy, I never watch I don dey laugh already ๐๐๐

Chike na evil person

Dey Chikedize am ๐ญ๐

This guy dey craze ๐๐๐๐

๐๐

๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Chike lol ๐ ,but you guys should question the other party, so we can all see her reasons not to be faithful to her husband !!!

Chike don teach them lessons. Don't keep malice with your wife if you don't want her to be chikelized

To Chikadize his wife ๐

Bro use your head, nothing Dey funny about this issue ๐

๐คฃ๐๐น๐คฃ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This guy no dey ever get light ๐๐๐

Very mumu boy

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

chike-dize ein wife ๐

๐๐๐๐๐
