Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Compound Palava 😂😂
73,689 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

You dey do TikTok challenge but your mama dey inside dey face challenges 😓😓😂 And again waything Chelsea do you 😂

This werey hide for here dey soapy since 😂

Baba ona 2 much I like ur crew

Jesus 😂🤣

Baba Ibeji the day you go jam soldier enh 😂🤲

Head of the family dey give another man head, bruh 😂 😭💔🤣

Come respect chelsea ooo

You come you collect🤣🤣🤣

I knew Soapy was hiding 😂😂😂

😂 I go like join this compound palava ooo baba beji …..una good bro keep it up God go crown the effort

Nobody avoid @Baba_beji700 wahala pass soapy 😂

😂😂😂

That guy Dey avoid baba ibeji by all means 😂

🤣🤣🤣

This kind compound will traumatize you

Kommot Chelsea for your bad mouth werey 😂

🤣🤣🤣

🤣😂🤣na really compound wahala

Wetin concern Chelsea 😂

na content be this

🇬🇭🇬🇭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🫶

How Chelsea take collect stray bullet for baba ibeji hand 🤣🤣

Wait first guy na pedro this compound dey?

See as stray bullet dey fly for all angle..dat tiktok lady for no put her own maut,dat bullet wey hit her dey far but na she draw d bullet closer

😂😂

Please subscribe to my channel 🙏❤️

This is called gbas gbos, everybody go collect or you hide

Baba ibeji abeg I plead on there behalf 😂😂💔

Tiktok challenge wey your mama dey outside...🤣🤣

Lmao 🤣🤣
